Difference between revisions of "follow"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Sey person join anoder person go do someting. | + | #* Sey person join anoder person go do someting. |
#:* {{ux|dv|'''Follow''' Richard go buy medicine, e no well.|(NSC_Legbeti_2021. Go with Richard to get drugs, he is ill.)}} | #:* {{ux|dv|'''Follow''' Richard go buy medicine, e no well.|(NSC_Legbeti_2021. Go with Richard to get drugs, he is ill.)}} | ||
#:* {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)}} | #:* {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)}} | ||
− | * Sey dem born person after anoder person | + | #* Sey dem born person after anoder person |
#:* {{ux|dv|Who dem born '''follow''' you?|(NSC_Legbeti_2021. Who is your immediate younger sibling?)}} | #:* {{ux|dv|Who dem born '''follow''' you?|(NSC_Legbeti_2021. Who is your immediate younger sibling?)}} | ||
#:* {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|Ajede 2020, He/she is younger than me in age.)}} | #:* {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|Ajede 2020, He/she is younger than me in age.)}} | ||
− | * Wetin happen after someting don first happen. | + | #* Wetin happen after someting don first happen. |
#:* {{ux|dv|After she slap am, you still dey ask me wetin '''follow'''? Na big fight follow straight?|(NSC_Legbeti_2021. After he slapped her, you are asking what happened next? a big fight followed swiftly.)}} | #:* {{ux|dv|After she slap am, you still dey ask me wetin '''follow'''? Na big fight follow straight?|(NSC_Legbeti_2021. After he slapped her, you are asking what happened next? a big fight followed swiftly.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Some of di reactions wey '''follow''' wetin e talk, no make sense. |(NSC_Ajede_2020. The reactions that followed his comments were negative.)}} | #:* {{ux|dv|Some of di reactions wey '''follow''' wetin e talk, no make sense. |(NSC_Ajede_2020. The reactions that followed his comments were negative.)}} | ||
− | * Sey make person obey someting. | + | #* Sey make person obey someting. |
#:* {{ux|dv|To run from [[wahala]], e better to '''follow''' wetin dem talk for inside law. |(NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)}} | #:* {{ux|dv|To run from [[wahala]], e better to '''follow''' wetin dem talk for inside law. |(NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God u go '''follow'''. |( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve the gods or God)}} | #:* {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God u go '''follow'''. |( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve the gods or God)}} | ||
− | * Sey person or someting gree wit someting. | + | #* Sey person or someting gree wit someting. |
#:* {{ux|dv|Wetin Oti tok '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)}} | #:* {{ux|dv|Wetin Oti tok '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)}} | ||
− | * Make person be part of someting. | + | #* Make person be part of someting. |
#:* {{ux|dv|Me sef '''follow''' support say make we stop work until dem pay de 3monts salary dem dey owe us. |(NSC_Legbeti_2021. I support the indefinite strike over the 6months unpaid salary.)}} | #:* {{ux|dv|Me sef '''follow''' support say make we stop work until dem pay de 3monts salary dem dey owe us. |(NSC_Legbeti_2021. I support the indefinite strike over the 6months unpaid salary.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566. Even the children with autism are part of it__)}} | #:* {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566. Even the children with autism are part of it__)}} | ||
#:* {{ux|dv|If to say Chima '''follow''', e, e for... |(NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)}} | #:* {{ux|dv|If to say Chima '''follow''', e, e for... |(NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)}} | ||
− | * Make person dey focus. | + | #* Make person dey focus. |
#:* {{ux|dv|To run from [[wahala]], e better to '''follow''' wetin dem talk for inside law. |(NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)} | #:* {{ux|dv|To run from [[wahala]], e better to '''follow''' wetin dem talk for inside law. |(NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)} | ||
#: {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)}} | #: {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)}} | ||
====Serial Verb==== | ====Serial Verb==== | ||
− | :* {{ux|dv|Aggy '''follow''' go kill de chicken. |(NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)}} | + | #:* {{ux|dv|Aggy '''follow''' go kill de chicken. |(NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)}} |
− | :* {{ux|dv| E '''follow''' come the party. |(NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)}} | + | #:* {{ux|dv| E '''follow''' come the party. |(NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)}} |
====Derived forms==== | ====Derived forms==== |
Revision as of 15:40, 2 February 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English follow
Pronunciation
- fɔ́lò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 142
- Frequency in raw corpus: 3486
- Frequency rank in raw corpus: 109
Verb
- Sey person join anoder person go do someting.
- Follow Richard go buy medicine, e no well. — (NSC_Legbeti_2021. Go with Richard to get drugs, he is ill.)
- Follow am, look deir face well o. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)
- Sey dem born person after anoder person
- Who dem born follow you? — (NSC_Legbeti_2021. Who is your immediate younger sibling?)
- Na im dey follow me for house. — Ajede 2020, He/she is younger than me in age.)
- Wetin happen after someting don first happen.
- After she slap am, you still dey ask me wetin follow? Na big fight follow straight? — (NSC_Legbeti_2021. After he slapped her, you are asking what happened next? a big fight followed swiftly.)
- Some of di reactions wey follow wetin e talk, no make sense. — (NSC_Ajede_2020. The reactions that followed his comments were negative.)
- Sey make person obey someting.
- To run from wahala, e better to follow wetin dem talk for inside law. — (NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)
- Choose wheder na juju abi God u go follow. — ( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve the gods or God)
- Sey person or someting gree wit someting.
- Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report. — (bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)
- Make person be part of someting.
- Me sef follow support say make we stop work until dem pay de 3monts salary dem dey owe us. — (NSC_Legbeti_2021. I support the indefinite strike over the 6months unpaid salary.)
- Even pikin dem wit autism follow. — (bbc__47566. Even the children with autism are part of it__)
- If to say Chima follow, e, e for... — (NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)
- Make person dey focus.
- {{ux|dv|To run from wahala, e better to follow wetin dem talk for inside law. |(NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)}
- Shey you dey follow wetin she dey teach — NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)
Serial Verb
- Aggy follow go kill de chicken. — (NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)
- E follow come the party. — (NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: conform, pursue