Difference between revisions of "follow"

Line 8: Line 8:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* fɔ́lò
 
* fɔ́lò
<sm2>Pcm-ng-follow.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-follo.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-follow.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-follo.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 16:53, 15 July 2021

Naija

Alternative Form

follo

Etymology

From: English follow

Pronunciation

  • fɔ́lò

Play Play

Verb

  1. Sey person join anoder person go do someting.
    • Follow Richard go buy medicine, e no well.  — (NSC_Legbeti_2021. Go with Richard to get drugs, he is ill.)
    • Follow am, look deir face well o.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)
  2. Sey dem born person after anoder person
    • Who dem born follow you?  — (NSC_Legbeti_2021. Who is your immediate younger sibling?)
    • Na im dey follow me for house.  — Ajede 2020, He/she is younger than me in age.)
  3. Wetin happen after someting don first happen.
    • After she slap am, you still dey ask me wetin follow? Na big fight follow straight?  — (NSC_Legbeti_2021. After he slapped her, you are asking what happened next? a big fight followed swiftly.)
    • Some of di reactions wey follow wetin e talk, no make sense.  — (NSC_Ajede_2020. The reactions that followed his comments were negative.)
  4. Sey make person obey someting.
    • To run from wahala, e better to follow wetin dem talk for inside law.  — (NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)
    • Choose wheder na juju abi God u go follow.  — ( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve the gods or God)
  5. Sey person or someting gree wit someting.
    • Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report.  — (bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)
  6. Make person be part of someting.
    • Me sef follow support say make we stop work until dem pay de 3monts salary dem dey owe us.  — (NSC_Legbeti_2021. I support the indefinite strike over the 6months unpaid salary.)
    • Even pikin dem wit autism follow.  — (bbc__47566. Even the children with autism are part of it__)
    • If to say Chima follow, e, e for...  — (NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)
  7. Make person dey focus.
    • To run from wahala, e better to follow wetin dem talk for inside law.  — (NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)
    • Shey you dey follow wetin she dey teach  — (NSC_Ajede_2020. Hope you understand what she is teaching.)

Serial Verb

  • Na to join others do sommeting
  • Aggy follow go kill de chicken.  — (NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)
  • E follow come the party.  — (NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)

Derived forms

followcome, followfollow

Synonyms

Translations

  • English: conform, pursue