Difference between revisions of "guy"

m (Conversion script moved page Guy to guy: Converting page titles to lowercase)
 
(18 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English guy
+
From English: ''guy''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* gaɪ
+
* gâɪ
 
<sm2>Pcm-ng-guy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-guy.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-guy.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-guy.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 110
 
* Frequency rank in NSC treebank: 130
 
* Frequency in raw corpus: 621
 
* Frequency rank in raw corpus: 550
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
'''guy''' (if e pass one, e go be [[guys]]
+
# Name wey de dey call man.
# guy: Man
+
#:* {{ux|dv| Who be dat '''guy''' wey I see una dey talk? | (Who is the man I saw you talking to ?)}}
#: {{ux|dv| Who be dat guy wey I see una dey talk? | ( Who is the man I saw you talking to) }}
+
#:* {{ ux|dv| Wetin do dat '''guy''' wey bin dey run viewing centre for dat street? | (What happened to that fellow who was managing the viewing centre?)}}
#:{{ ux|dv| wetin do dat guy wey bin dey run viewing centre for dat street | (what happened to that fellow who was managing the viewing centre )}}
+
# Person friend.
# guy: Person friend
+
#:* {{ux|dv| Shola na my '''guy'''.| (Shola is my friend)}}
#: {{ux|dv| Shola na my guy | ( Shola is my friend)}}
+
#:* {{ux|dv| Baba, no be your '''guy''' dey call you so? | (Bro, isn't that your friend calling you?)}}
#: {{ux|dv| Baba, no be your guy dey call you so? | ( Bro, isn't that your friend calling you?)}}
+
# Name wey be like title wey de dey use dey call man. Na people wey be like de dey di same age, or de no use anyting pass diersef, na dem dey use am.
# guy: name wey be like title wey de dey use dey call man ( na people wey be like de dey di same age, or de no use anyting pass diersef, na dem dey use am)
+
#:* {{ux|dv| '''Guy''', shey you go like take one bottle? | (Bro, you'll like to take a bottle, right?)}}
#: {ux|dv| guy, shey you go like take one bottle? | ( guy, you'll like to take a bottle, right? ) }}
+
#:* {{ux|dv| '''Guy''' reason di levels, e fit pure [[laslas]]. |(Bro, think about the matter, it could come good in time.)}}
 +
# As person dey do wey be sey e dey like make people dey see am sey e fine.
 +
#:* {{ux|dv| You too dey do '''guy'''. Tank God sey you short. Like sey you con tall follow am, you for don use talk wound us for dis house. | (You like to swagger around. Thank God you are short. If you were tall, you would have talked us to death in this house.)}}
 +
# As person dey do wey be sey e want make de dey beg am make e do someting.
 +
#:* {{ux|dv| Na your turn o. Na im make you dey do '''guy'''. Na since morning we don dey beg you. No wahala. | (It's up to you. That's why you are making us beg you. We have been begging you since morning. It's all good.)}}
  
====Derived Forms====
+
====Related Forms====
# [[guyman]] : person wey be sey e dey sharp to know as matter dey be.
+
[[guyman]]
#: {{ux|dv| Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo? | ( Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?) }}
 
#: {{ux|dv| So, you you code dat ting wey happen? You be guy man, to God! | ( So, you understood what happened, you are street smart, I swear! ) }}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
man 0.60 4389, omo 0.59 129, mehn, baba
+
[[man]], [[omo]], [[mehn]], [[baba]]
====Antonyms====
+
 
* boy 0.71 838, babe 0.61 156,
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: guy
+
* English: ''guy, show-off, difficult''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
'''guy''' :
+
* Make dem cheat peson.
# guy : sey dem cheat peson
+
:* {{ux|dv| Omo, you see that watch wey chidi buy? Omo, de '''guy''' am.| (Bro, you see that wristwatch Chidi bought? Bro, He was cheated.)}}
#: {{ux|dv| Omo, you see that watch wey chidi buy? Omo, de guy am | ( Bro, you see that wristwatch Chidi bought? Bro, He was cheated ) }}
+
:* {{ux|dv| If you dey go dat plaza, open eye o. De dey '''guy''' men for dat side. |(If you are going to that plaza, be alert. They cheat people there.)}}
 
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
cheat, [[obtain]],
+
[[cheat]], [[obtain]],
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* boy 0.71 838, babe 0.61 156,
+
[[help]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: guy
+
* English: ''cheat''

Latest revision as of 13:42, 11 March 2024

Naija

Etymology

From English: guy

Pronunciation

  • gâɪ

Play Play

Noun

  1. Name wey de dey call man.
    • Who be dat guy wey I see una dey talk?  —  (Who is the man I saw you talking to ?)
    • Wetin do dat guy wey bin dey run viewing centre for dat street?  —  (What happened to that fellow who was managing the viewing centre?)
  2. Person friend.
    • Shola na my guy.  —  (Shola is my friend)
    • Baba, no be your guy dey call you so?  —  (Bro, isn't that your friend calling you?)
  3. Name wey be like title wey de dey use dey call man. Na people wey be like de dey di same age, or de no use anyting pass diersef, na dem dey use am.
    • Guy, shey you go like take one bottle?  —  (Bro, you'll like to take a bottle, right?)
    • Guy reason di levels, e fit pure laslas.  — (Bro, think about the matter, it could come good in time.)
  4. As person dey do wey be sey e dey like make people dey see am sey e fine.
    • You too dey do guy. Tank God sey you short. Like sey you con tall follow am, you for don use talk wound us for dis house.  —  (You like to swagger around. Thank God you are short. If you were tall, you would have talked us to death in this house.)
  5. As person dey do wey be sey e want make de dey beg am make e do someting.
    • Na your turn o. Na im make you dey do guy. Na since morning we don dey beg you. No wahala.  —  (It's up to you. That's why you are making us beg you. We have been begging you since morning. It's all good.)

Related Forms

guyman

Synonyms

man, omo, mehn, baba

Translations

  • English: guy, show-off, difficult

Verb

  • Make dem cheat peson.
  • Omo, you see that watch wey chidi buy? Omo, de guy am.  —  (Bro, you see that wristwatch Chidi bought? Bro, He was cheated.)
  • If you dey go dat plaza, open eye o. De dey guy men for dat side.  — (If you are going to that plaza, be alert. They cheat people there.)

Synonyms

cheat, obtain,

Antonyms

help

Translations

  • English: cheat