Difference between revisions of "head"

Line 21: Line 21:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# hair wey dey person skull
+
#  
#: {{ux|dv|I sabi barb '''head'''. |(NSC_2020, I know how to cut hair.)}}
+
#:* {{ux|dv| I like the shape of the man '''head'''. |(NSC_Odirin_2020, I like the shape of the man's head.)}
# When person mind no settle
+
#:* {{ux|dv| The man get coconut '''head'''. |(NSC_Odirin_2020, The shape of the man's head is like coconut.)}
#: {{ux|dv|Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, This one made the people more agitated)}}
+
# Hair wey dey person skull.
# when person take di right action
+
#:* {{ux|dv| I sabi barb '''head'''. |(NSC_2020, I know how to cut hair.)}}
#: {{ux|dv| Di way Governor Seyi Makinde use address di protest matter show sey e '''head''' dey there.|(NSC_Odirin_2020, The manner that Governor Seyi Makinde used to address the issue of protest reflects his good judgement.)}}
+
# person mind  
# person wey dey get luck  
+
#:* {{ux|dv| Di babe matter dey scatter di guy '''head'''. |(NSC_Odirin_2020, The babe matter is giving the guy mental stress.)}}
#: {{ux|dv|Okonkwo get good '''head'''. |(katakata__506, Okonkwo has good fortune.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, This one made the people more agitated.)}}
#: {{ux|dv|Unoka no get good '''head'''.|(katakata__913, Unoka does not have good fortune.)}}
+
# As person take dey reason.
# person wey dey in charge of somewhere or someting
+
#:* {{ux|dv| Di way Governor Seyi Makinde use address di protest matter show sey e '''head''' dey there.|(NSC_Odirin_2020, The way Governor Seyi Makinde addressed the issue of protest reflects his good judgement.)}}
#: {{ux|dv|Be careful no make mistake, na wetin di '''head''' of Revolutionary Guards tok.|(bbc__655, Be careful and make no mistake, that is what the head of the Revolutionary guards said)}}
+
#:* {{ux|dv| Di way Osaze talk this morning show sey im '''head''' no dey dere. |(NSC_Odirin_2020, The way Osaze spoke this morning shows that he lacks good judgement.)}}
#: {{ux|dv|You know sey God don do am sey man na di '''head'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)}}
+
# person luck.
 +
#:* {{ux|dv| Bode '''head''' get oil. |(NSC_Odirin_2020, Bode has good fortune.)}}  
 +
#:* {{ux|dv| Okonkwo get good '''head'''. |(katakata__506, Okonkwo has good fortune.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Unoka no get good '''head'''.|(katakata__913, Unoka does not have good fortune.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Dat girl '''head''' strong, na only am no die for the accident. |(NSC_Odirin_2020, the girl has good fortune, she was the only survivor in the accident.)}}
 +
# person wey dey in charge of somewhere or someting.
 +
#:* {{ux|dv|You know sey God don do am sey man na di '''head'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)}}
 
# person face  
 
# person face  
#: {{ux|dv|Ahah, but di hair, and di '''head''' no fine now. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah! But the hair... the face is not fine now.)}}
+
#:* {{ux|dv| As I see di kind eye wey dey im '''head''', I take off. |(NSC_ Odirin_2020, When I saw his demeanor, I got scared.)}}
# when body dey catch person
+
#:* {{ux|dv|Ahah, but di hair, and di '''head''' no fine now. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah! But the hair... the face is not fine now.)}}
#: {{ux|dv|Im say: my appeal be say make di players no let dem '''head''' swell. |(bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)}}
+
# As body dey catch person.
# scatter scatter matter
+
#:* {{ux|dv|Im say: my appeal be say make di players no let dem '''head''' swell. |(bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)}}
#: {{ux|dv|''No be like pastors for today wey dia vision no go get '''head''' or tail.'' |(bbc__8471, Do not behave like pastors of nowadays whose vision is incorrect/unreliable)}}
+
#:* {{ux|dv| As the babe just dey rub im head,  im '''head''' just dey swell sotay e empty im pocket . |(NSC_Odirin_2020, As the lady rubbed his head, he got carried away and emptied his pocket.)}}
#: {{ux|dv|Dis kain tori wey no get '''head''' or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria. |(bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)}}
+
# Di [[koko]]  wey matter get.
#: {{ux|dv|Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get '''head''' Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union |(bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)}}
+
#:* {{ux|dv|''No be like pastors for today wey dia vision no go get '''head''' or tail.'' |(bbc__8471, Unlike pastors of nowadays whose visions are incorrect/unreliable)}}
 +
#:* {{ux|dv| Dis kain tori wey no get '''head''' or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria. |(bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get '''head''' Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union |(bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)}}
 
# when personn gree for matter
 
# when personn gree for matter
 
#: {{ux|dv|Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod '''head''' join di decision. |(bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision)}}
 
#: {{ux|dv|Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod '''head''' join di decision. |(bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision)}}
 +
# shake head
 +
#:* {{ux|dv| E pain me as Papa shake '''head''' for me after I fall down. |(NSC_ Odirin_2020, i was hurt by Papa's sign of pity.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[IPOB head]], [[girl head]], [[man head]],[[pipo head]]
+
* [[coconut head]], [[girl head]], [[man head]],[[pipo head]]  
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[coconut]]
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
[[leg]]
+
[[leg]], [[tail]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====

Revision as of 12:07, 16 October 2020

Naija

Alternative forms

hed

Etymology

From: English head

Pronunciation

  • hɛ́d

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 46
  • Frequency rank in NSC treebank: 256
  • Frequency in raw corpus: 1435
  • Frequency rank in raw corpus: 267

Definition

Part of person body wey dey ontop neck.

Noun

    • {{ux|dv| I like the shape of the man head. |(NSC_Odirin_2020, I like the shape of the man's head.)}
    • {{ux|dv| The man get coconut head. |(NSC_Odirin_2020, The shape of the man's head is like coconut.)}
  1. Hair wey dey person skull.
    • I sabi barb head.  — (NSC_2020, I know how to cut hair.)
  2. person mind
    • Di babe matter dey scatter di guy head.  — (NSC_Odirin_2020, The babe matter is giving the guy mental stress.)
    • Dis one scatter people head more.  — (bbc__42360, This one made the people more agitated.)
  3. As person take dey reason.
    • Di way Governor Seyi Makinde use address di protest matter show sey e head dey there.  — (NSC_Odirin_2020, The way Governor Seyi Makinde addressed the issue of protest reflects his good judgement.)
    • Di way Osaze talk this morning show sey im head no dey dere.  — (NSC_Odirin_2020, The way Osaze spoke this morning shows that he lacks good judgement.)
  4. person luck.
    • Bode head get oil.  — (NSC_Odirin_2020, Bode has good fortune.)
    • Okonkwo get good head.  — (katakata__506, Okonkwo has good fortune.)
    • Unoka no get good head.  — (katakata__913, Unoka does not have good fortune.)
    • Dat girl head strong, na only am no die for the accident.  — (NSC_Odirin_2020, the girl has good fortune, she was the only survivor in the accident.)
  5. person wey dey in charge of somewhere or someting.
    • You know sey God don do am sey man na di head.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)
  6. person face
    • As I see di kind eye wey dey im head, I take off.  — (NSC_ Odirin_2020, When I saw his demeanor, I got scared.)
    • Ahah, but di hair, and di head no fine now.  — (JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah! But the hair... the face is not fine now.)
  7. As body dey catch person.
    • Im say: my appeal be say make di players no let dem head swell.  — (bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)
    • As the babe just dey rub im head, im head just dey swell sotay e empty im pocket .  — (NSC_Odirin_2020, As the lady rubbed his head, he got carried away and emptied his pocket.)
  8. Di koko wey matter get.
    • 'No be like pastors for today wey dia vision no go get head or tail.  — (bbc__8471, Unlike pastors of nowadays whose visions are incorrect/unreliable)
    • Dis kain tori wey no get head or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria.  — (bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)
    • Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get head Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union  — (bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)
  9. when personn gree for matter
    Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod head join di decision.  — (bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision)
  10. shake head
    • E pain me as Papa shake head for me after I fall down.  — (NSC_ Odirin_2020, i was hurt by Papa's sign of pity.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

leg, tail

Translations

  • English: head, position of authority

Verb

  1. Make person dey in charge
    Former INEC chairman Attahiru Jega go head di new team to find foreign students  — (bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)
    Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad head di meeting from Madagascar.  — (bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar)
  2. Make person take the part of body wey dey ontop neck nack someting
    Ronaldo head di ball enter net fo di match.  — (NSC__Odirin 2020, Ronaldo headed the ball into the net)

Synonyms

hit, nack,

Antonyms

Translations

  • English: boss, to direct the movement of something with the head