Difference between revisions of "jam"
(→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * d͡ʒám |
<sm2>Pcm-ng-jam.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jam.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-jam.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jam.m.ogg</sm2> | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * | + | # Make someting use force touch anoder ting. |
− | :* {{ux|dv| I no sabi '''jam''' people head togeder | + | #:* {{ux|dv| Who '''jam''' your moto for back?. |(NSC_Legbeti_2021, Who hit your car from behind?.)}} |
− | :* {{ux|dv| So, you no quick see | + | #:* {{ux|dv| How many people di [[keke]] jam? |(NSC_2021, How many people did the tricycle hit. |
− | + | # Make de talk or do wetin go make person and person get [[wahala]]. | |
− | :* {{ux|dv| Oga, I no like di way your body dey '''jam''' my body for dis Molue o shift go back small | + | #:* {{ux|dv| I no sabi '''jam''' people head togeder abeg. |(NSC_Legbeti_2021, Please I don't know how to turn people against each other.)}} |
− | :* {{ux|dv| When my body '''jam''' your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. |(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv| So, you no quick see sey she bin want '''jam''' your head wit your [[husband mama]] head make you and your husband no marry, if e no be sey God pass am?. |(NSC_2021. Didn't you quickly realize that if not for God she was trying to cause a rift between you and your mother inlaw so that the wedding will not hold?)}} |
− | + | # Make body touch body. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Oga, I no like di way your body dey '''jam''' my body for dis Molue o, shift go back small abeg. |(NSC_Legbeti_2021, Sir, I don't like the way you are rubbing your body against me in this bus, please move back.)}} | |
− | + | # Make person and person [[nack]] | |
− | + | #:* {{ux|dv| When my body '''jam''' your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. |(NSC_Legbeti_2021, When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend.)}} | |
− | :* {{ux|dv| As I '''jam''' Igbo garri for market, I buy three rubber [[sharpsharp]]. |(NSC_Legbeti_2021 | + | # Make pesin see someting. |
− | * {{ux|dv| As I '''jam''' my mama for di show, I pass back comot. |(NSC_Legbeti_2021 | + | :* {{ux|dv| As I '''jam''' Igbo garri for market, I buy three rubber [[sharpsharp]]. |(NSC_Legbeti_2021, When I found where the garri from the Igbo area was sold, I bought three measures.)}} |
+ | * {{ux|dv| As I '''jam''' my mama for di show, I pass back comot. |(NSC_Legbeti_2021, When I saw my mother at the show, I went through the back door.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier for road and de comot like two teeth for your mouth na im you go know sey to drive one way na bad ting. |(NSC_2021, The day you run into the army offices and loose maybe tooth or two, that's when you'll know that violating the one-way drive law can get you in trouble and get beaten.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 26: | Line 28: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''hit'', ''insigate'', ''have sex'', ''make contact'' |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Revision as of 13:15, 8 September 2021
Naija
Etymology
From: English jam
Pronunciation
- d͡ʒám
Verb
- Make someting use force touch anoder ting.
- Who jam your moto for back?. — (NSC_Legbeti_2021, Who hit your car from behind?.)
- {{ux|dv| How many people di keke jam? |(NSC_2021, How many people did the tricycle hit.
- Make de talk or do wetin go make person and person get wahala.
- I no sabi jam people head togeder abeg. — (NSC_Legbeti_2021, Please I don't know how to turn people against each other.)
- So, you no quick see sey she bin want jam your head wit your husband mama head make you and your husband no marry, if e no be sey God pass am?. — (NSC_2021. Didn't you quickly realize that if not for God she was trying to cause a rift between you and your mother inlaw so that the wedding will not hold?)
- Make body touch body.
- Oga, I no like di way your body dey jam my body for dis Molue o, shift go back small abeg. — (NSC_Legbeti_2021, Sir, I don't like the way you are rubbing your body against me in this bus, please move back.)
- Make person and person nack
- When my body jam your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. — (NSC_Legbeti_2021, When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend.)
- Make pesin see someting.
- As I jam Igbo garri for market, I buy three rubber sharpsharp. — (NSC_Legbeti_2021, When I found where the garri from the Igbo area was sold, I bought three measures.)
- As I jam my mama for di show, I pass back comot. — (NSC_Legbeti_2021, When I saw my mother at the show, I went through the back door.)
- Na di day you go jam soldier for road and de comot like two teeth for your mouth na im you go know sey to drive one way na bad ting. — (NSC_2021, The day you run into the army offices and loose maybe tooth or two, that's when you'll know that violating the one-way drive law can get you in trouble and get beaten.)
Synonyms
Translations
- English: hit, insigate, have sex, make contact