Difference between revisions of "jam"

 
(12 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* dᶚám
+
*d͡ʒâm
 
<sm2>Pcm-ng-jam.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-jam.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-jam.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-jam.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Na make dem use people head knock each other.
+
# Make someting use force touch anoder ting.
:* {{ux|dv| I no sabi '''jam''' people head togeder I beg. |(NSC_Legbeti_2021. Please I dont know how to turn people against each other.)}}
+
#:* {{ux|dv| Who '''jam''' your moto for back? |(Who hit your car from behind?.)}}
:* {{ux|dv| So, you no quick see say Chichi wan '''jam''' your head with Chuks head make una for no fit marry if not sey God pass am?. |(NSC_Legbeti_2021. So, but for God, you almost didnt realize Chichi's plan was to upturn things and prevent the marriage between you and Chuks?)}}
+
#:* {{ux|dv| How many people di [[keke]] '''jam'''? |(How many people did the tricycle hit.)}}
* Na make body touch body.
+
# Make de talk or do wetin go make person and person get [[wahala]].
:* {{ux|dv| Oga, I no like di way your body dey '''jam''' my body for dis Molue o shift go back small [[biko]]. |(NSC_Legbeti_2021. I detest the way your body rams into mine from behind in this bus, kindly adjust please.)}}
+
#:* {{ux|dv| I no sabi '''jam''' people head togeder abeg.|(Please I don't know how to turn people against each other.)}}
:* {{ux|dv| When my body '''jam''' your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. |(NSC_Legbeti_2021. When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend. )}}
+
#:* {{ux|dv| So, you no quick see sey she bin want '''jam''' your head wit your [[husband mama]] head make you and your husband no marry, if e no be sey God pass am?|(Didn't you quickly realize that if not for God she was trying to cause a rift between you and your mother inlaw so that the wedding will not hold?)}}
* Na make wetin hit pesin spoil someting.
+
# Make body touch body.
:* {{ux|dv| Who '''jam''' your moto for back?. |(NSC_Legbeti_2021. Who hit your car from behind?.)}}
+
#:* {{ux|dv| Oga, I no like di way your body dey '''jam''' my body for dis Molue o, shift go back small abeg. |(Sir, I don't like the way you are rubbing your body against me in this bus, please move back.)}}
:* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier for road na im you go know say make pesin dey drive one way fit comot teeth. |(NSC_Legbeti_2021. Until the day you run into the army personnel and get beaten, you will not desist from driving against on-coming cars.)}}
+
# Make person and person [[nack]].
* Na make pesin see someting wey e dey look for or nor look for.
+
#:* {{ux|dv| When my body '''jam''' your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. |(When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend.)}}
:* {{ux|dv| As I '''jam''' Igbo garri for market, I buy three rubber [[sharpsharp]]. |(NSC_Legbeti_2021. When I found where the garri from the Igbo area was sold, I bought three measures.)}}
+
# Make pesin see someting or meet person.
* {{ux|dv| As I '''jam''' my mama for di show, I pass back comot. |(NSC_Legbeti_2021. When I saw my mother at the show, I went through the back door.)}}
+
#:* {{ux|dv| As I '''jam''' Igbo garri for market, I buy three rubber [[sharp sharp]].|(When I found where the garri from the Igbo area was sold, I bought three measures.)}}
 +
#:* {{ux|dv| As I '''jam''' my mama for di show, I pass back comot. |(When I saw my mother at the show, I went through the back door.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier  for road and de comot like two teeth for your mouth na im you go know sey to drive one way na bad ting. |(The day you run into the army offices and loose maybe tooth or two, that's when you'll know that violating the one-way drive law can get you in trouble and get beaten.)}}
 +
# Make lock of someting no gree open again.
 +
#: {{ux|dv| My door don '''jam'''. I no fit open am again. |(My door got jammed. I am unable to open it.)}}
  
 
====Synonyms====  
 
====Synonyms====  
 
* [[touch]], [[hit]]
 
* [[touch]], [[hit]]
 
====Translations====
 
* English: ''Jam''
 
 
===Noun===
 
* Na wetin sweet wey pesin fit take chop bread.
 
:* {{ux|dv| Di way '''jam''' take dey finish for dis house, pesin no know whether spirit dey join us eat am walahi. |(NSC_Legbeti_2021. The rate at which jam is consumed in this house make one doubt the number of persons living in the house. )}}
 
:* {{ux|dv| Di first time dis my mout touch '''jam''', only me nearly chop di bottle finish. Di ting sweet die. |(NSC_Legbeti_2021. The first time I ate jam, I almost emptied the bottle, it was so sweet!)}}
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Jam''
+
* English: ''hit'', ''insigate'', ''have sex'', ''make contact'', ''jam''

Latest revision as of 10:00, 1 March 2024

Naija

Etymology

From: English jam

Pronunciation

  • d͡ʒâm

Play Play

Verb

  1. Make someting use force touch anoder ting.
    • Who jam your moto for back?  — (Who hit your car from behind?.)
    • How many people di keke jam?  — (How many people did the tricycle hit.)
  2. Make de talk or do wetin go make person and person get wahala.
    • I no sabi jam people head togeder abeg.  — (Please I don't know how to turn people against each other.)
    • So, you no quick see sey she bin want jam your head wit your husband mama head make you and your husband no marry, if e no be sey God pass am?  — (Didn't you quickly realize that if not for God she was trying to cause a rift between you and your mother inlaw so that the wedding will not hold?)
  3. Make body touch body.
    • Oga, I no like di way your body dey jam my body for dis Molue o, shift go back small abeg.  — (Sir, I don't like the way you are rubbing your body against me in this bus, please move back.)
  4. Make person and person nack.
    • When my body jam your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend.  — (When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend.)
  5. Make pesin see someting or meet person.
    • As I jam Igbo garri for market, I buy three rubber sharp sharp.  — (When I found where the garri from the Igbo area was sold, I bought three measures.)
    • As I jam my mama for di show, I pass back comot.  — (When I saw my mother at the show, I went through the back door.)
    • Na di day you go jam soldier for road and de comot like two teeth for your mouth na im you go know sey to drive one way na bad ting.  — (The day you run into the army offices and loose maybe tooth or two, that's when you'll know that violating the one-way drive law can get you in trouble and get beaten.)
  6. Make lock of someting no gree open again.
    My door don jam. I no fit open am again.  — (My door got jammed. I am unable to open it.)

Synonyms

Translations

  • English: hit, insigate, have sex, make contact, jam