Difference between revisions of "jam"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *d͡ʒâm |
<sm2>Pcm-ng-jam.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jam.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-jam.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jam.m.ogg</sm2> | ||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make someting use force touch anoder ting. | # Make someting use force touch anoder ting. | ||
− | #:* {{ux|dv| Who '''jam''' your moto for back? |( | + | #:* {{ux|dv| Who '''jam''' your moto for back? |(Who hit your car from behind?.)}} |
− | #:* {{ux|dv| How many people di [[keke]] '''jam'''? |( | + | #:* {{ux|dv| How many people di [[keke]] '''jam'''? |(How many people did the tricycle hit.)}} |
# Make de talk or do wetin go make person and person get [[wahala]]. | # Make de talk or do wetin go make person and person get [[wahala]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| I no sabi '''jam''' people head togeder abeg. |( | + | #:* {{ux|dv| I no sabi '''jam''' people head togeder abeg.|(Please I don't know how to turn people against each other.)}} |
− | #:* {{ux|dv| So, you no quick see sey she bin want '''jam''' your head wit your [[husband mama]] head make you and your husband no marry, if e no be sey God pass am? |( | + | #:* {{ux|dv| So, you no quick see sey she bin want '''jam''' your head wit your [[husband mama]] head make you and your husband no marry, if e no be sey God pass am?|(Didn't you quickly realize that if not for God she was trying to cause a rift between you and your mother inlaw so that the wedding will not hold?)}} |
# Make body touch body. | # Make body touch body. | ||
− | #:* {{ux|dv| Oga, I no like di way your body dey '''jam''' my body for dis Molue o, shift go back small abeg. |( | + | #:* {{ux|dv| Oga, I no like di way your body dey '''jam''' my body for dis Molue o, shift go back small abeg. |(Sir, I don't like the way you are rubbing your body against me in this bus, please move back.)}} |
− | # Make person and person [[nack]] | + | # Make person and person [[nack]]. |
− | #:* {{ux|dv| When my body '''jam''' your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. |( | + | #:* {{ux|dv| When my body '''jam''' your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. |(When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend.)}} |
− | # Make pesin see someting. | + | # Make pesin see someting or meet person. |
− | #:* {{ux|dv| As I '''jam''' Igbo garri for market, I buy three rubber [[sharp sharp]]. |( | + | #:* {{ux|dv| As I '''jam''' Igbo garri for market, I buy three rubber [[sharp sharp]].|(When I found where the garri from the Igbo area was sold, I bought three measures.)}} |
− | #:* {{ux|dv| As I '''jam''' my mama for di show, I pass back comot. |( | + | #:* {{ux|dv| As I '''jam''' my mama for di show, I pass back comot. |(When I saw my mother at the show, I went through the back door.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier for road and de comot like two teeth for your mouth na im you go know sey to drive one way na bad ting. |( | + | #:* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier for road and de comot like two teeth for your mouth na im you go know sey to drive one way na bad ting. |(The day you run into the army offices and loose maybe tooth or two, that's when you'll know that violating the one-way drive law can get you in trouble and get beaten.)}} |
# Make lock of someting no gree open again. | # Make lock of someting no gree open again. | ||
− | #: {{ux|dv| My door don '''jam'''. I no fit open am again. |( | + | #: {{ux|dv| My door don '''jam'''. I no fit open am again. |(My door got jammed. I am unable to open it.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 10:00, 1 March 2024
Naija
Etymology
From: English jam
Pronunciation
- d͡ʒâm
Verb
- Make someting use force touch anoder ting.
- Who jam your moto for back? — (Who hit your car from behind?.)
- How many people di keke jam? — (How many people did the tricycle hit.)
- Make de talk or do wetin go make person and person get wahala.
- I no sabi jam people head togeder abeg. — (Please I don't know how to turn people against each other.)
- So, you no quick see sey she bin want jam your head wit your husband mama head make you and your husband no marry, if e no be sey God pass am? — (Didn't you quickly realize that if not for God she was trying to cause a rift between you and your mother inlaw so that the wedding will not hold?)
- Make body touch body.
- Oga, I no like di way your body dey jam my body for dis Molue o, shift go back small abeg. — (Sir, I don't like the way you are rubbing your body against me in this bus, please move back.)
- Make person and person nack.
- When my body jam your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. — (When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend.)
- Make pesin see someting or meet person.
- As I jam Igbo garri for market, I buy three rubber sharp sharp. — (When I found where the garri from the Igbo area was sold, I bought three measures.)
- As I jam my mama for di show, I pass back comot. — (When I saw my mother at the show, I went through the back door.)
- Na di day you go jam soldier for road and de comot like two teeth for your mouth na im you go know sey to drive one way na bad ting. — (The day you run into the army offices and loose maybe tooth or two, that's when you'll know that violating the one-way drive law can get you in trouble and get beaten.)
- Make lock of someting no gree open again.
- My door don jam. I no fit open am again. — (My door got jammed. I am unable to open it.)
Synonyms
Translations
- English: hit, insigate, have sex, make contact, jam