Difference between revisions of "jam"
(→Naija) |
|||
Line 23: | Line 23: | ||
#:* {{ux|dv| As I '''jam''' my mama for di show, I pass back comot. |(NSC_Legbeti_2021, When I saw my mother at the show, I went through the back door.)}} | #:* {{ux|dv| As I '''jam''' my mama for di show, I pass back comot. |(NSC_Legbeti_2021, When I saw my mother at the show, I went through the back door.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier for road and de comot like two teeth for your mouth na im you go know sey to drive one way na bad ting. |(NSC_2021, The day you run into the army offices and loose maybe tooth or two, that's when you'll know that violating the one-way drive law can get you in trouble and get beaten.)}} | #:* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier for road and de comot like two teeth for your mouth na im you go know sey to drive one way na bad ting. |(NSC_2021, The day you run into the army offices and loose maybe tooth or two, that's when you'll know that violating the one-way drive law can get you in trouble and get beaten.)}} | ||
+ | # Make lock of someting no gree open again. | ||
+ | #: {{ux|dv| My door don '''jam'''. I no fit open am again. |(NSC_2021, My door got jammed. I am unable to open it.)}} | ||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[touch]], [[hit]] | * [[touch]], [[hit]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''hit'', ''insigate'', ''have sex'', ''make contact'' | + | * English: ''hit'', ''insigate'', ''have sex'', ''make contact'', ''jam'' |
Revision as of 14:19, 26 November 2021
Naija
Etymology
From: English jam
Pronunciation
- ʤám
Verb
- Make someting use force touch anoder ting.
- Who jam your moto for back? — (NSC_2021, Who hit your car from behind?.)
- How many people di keke jam? — (NSC_2021, How many people did the tricycle hit.)
- Make de talk or do wetin go make person and person get wahala.
- I no sabi jam people head togeder abeg. — (NSC_2021, Please I don't know how to turn people against each other.)
- So, you no quick see sey she bin want jam your head wit your husband mama head make you and your husband no marry, if e no be sey God pass am? — (NSC_2021, Didn't you quickly realize that if not for God she was trying to cause a rift between you and your mother inlaw so that the wedding will not hold?)
- Make body touch body.
- Oga, I no like di way your body dey jam my body for dis Molue o, shift go back small abeg. — (NSC_2021, Sir, I don't like the way you are rubbing your body against me in this bus, please move back.)
- Make person and person nack
- When my body jam your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. — (NSC_2021, When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend.)
- Make pesin see someting.
- As I jam Igbo garri for market, I buy three rubber sharp sharp. — (NSC_Legbeti_2021, When I found where the garri from the Igbo area was sold, I bought three measures.)
- As I jam my mama for di show, I pass back comot. — (NSC_Legbeti_2021, When I saw my mother at the show, I went through the back door.)
- Na di day you go jam soldier for road and de comot like two teeth for your mouth na im you go know sey to drive one way na bad ting. — (NSC_2021, The day you run into the army offices and loose maybe tooth or two, that's when you'll know that violating the one-way drive law can get you in trouble and get beaten.)
- Make lock of someting no gree open again.
- My door don jam. I no fit open am again. — (NSC_2021, My door got jammed. I am unable to open it.)
Synonyms
Translations
- English: hit, insigate, have sex, make contact, jam