Difference between revisions of "jew man"

Line 12: Line 12:
 
# Person wey be sey e no dey know wetin dey [[sup]].
 
# Person wey be sey e no dey know wetin dey [[sup]].
 
#:* {{ux|dv| How many bottles of beer you don take? Two? You be '''jew man'''.| How many bottles of beer have you taken? Two? You are a coward.)}}
 
#:* {{ux|dv| How many bottles of beer you don take? Two? You be '''jew man'''.| How many bottles of beer have you taken? Two? You are a coward.)}}
# Person wey no dey cult
+
# Person wey no dey cult.
 
#:* {{ux|dv| No enter dat bush o, as you be jew man de go rush you o.| (NSC_2022, Don't enter that bushy area, since you are not cultist they'll pounce on you.)}}
 
#:* {{ux|dv| No enter dat bush o, as you be jew man de go rush you o.| (NSC_2022, Don't enter that bushy area, since you are not cultist they'll pounce on you.)}}
  

Revision as of 05:08, 3 October 2022

Naija

Etymology

  • From: Jew and man

Pronunciation

  • d͡ʒúmân

Play Play

Noun

  1. Person wey be sey e no dey know wetin dey sup.
    • How many bottles of beer you don take? Two? You be jew man.  —  How many bottles of beer have you taken? Two? You are a coward.)
  2. Person wey no dey cult.
    • No enter dat bush o, as you be jew man de go rush you o.  —  (NSC_2022, Don't enter that bushy area, since you are not cultist they'll pounce on you.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Coward