jew man
Naija
Etymology
etymology: unknown
Pronunciation
- d͡ʒuman
Noun
- Person wey be sey e no dey know wetin dey sup
- How many bottles of beer you don take? Two? You be jew man — How many bottles of beer have you taken? Two? You are a coward. )
- Person wey no dey cult
- No enter dat bush o, as you be jew man de go rush you o — ( Don't enter that bushy area, since you are not cultist they'll pounce on you )
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Coward