jew man

Naija

Etymology

etymology: unknown

Pronunciation

  • d͡ʒúmân



Noun

  1. Person wey be sey e no dey know wetin dey sup
    • How many bottles of beer you don take? Two? You be jew man  —  How many bottles of beer have you taken? Two? You are a coward. )
  2. Person wey no dey cult
    • No enter dat bush o, as you be jew man de go rush you o  —  ( Don't enter that bushy area, since you are not cultist they'll pounce on you )

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Coward