Difference between revisions of "join"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | [[joinbody]], [[join body]] | + | [[joinbody]], [[join body]], [[joinjoin]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 12:11, 7 June 2021
Naija
Etymology
From English: join
Pronunciation
- dʒɔ́ìn
Verb
Intransitive
- Make dem add put for someting.
- Add salt join. — NSC_2020, Add salt to it.)
- Drink water join am. — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__92, Drink water to add to it.)
- I try tell am sey dat matter sef join, but e no dey ever gree. — (NSC_2021, I tried to tell him that the issue is also included, but he refused.)
- Make dem follow person or someting.
- Join me go river. — Egbokhare_2020, Accompany me to the stream.)
- Na Trump I wan go join now. — (LAG_33_Buhari-Recession_M__145, I want join Trump now.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: accompany, add to, join