Difference between revisions of "join"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make dem add put for someting. | # Make dem add put for someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| Add salt '''join'''.| | + | #:* {{ux|dv| Add salt '''join'''.|(Add salt to it.)}} |
#:* {{ux|dv| Drink water '''join''' am. |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__92, Drink water to add to it.)}} | #:* {{ux|dv| Drink water '''join''' am. |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__92, Drink water to add to it.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| I try tell am sey dat matter sef '''join''', but e no dey ever gree. |( | + | #:* {{ux|dv| I try tell am sey dat matter sef '''join''', but e no dey ever gree. |(I tried to tell him that the issue is also included, but he refused.)}} |
# Make dem follow person or someting. | # Make dem follow person or someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| '''Join''' me go river.| | + | #:* {{ux|dv| '''Join''' me go river.|(Accompany me to the stream.)}} |
#:* {{ux|dv| Na Trump I wan go '''join''' now. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__145, I want join Trump now.)}} | #:* {{ux|dv| Na Trump I wan go '''join''' now. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__145, I want join Trump now.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 16:46, 2 June 2023
Naija
Etymology
From English: join
Pronunciation
- dʒɔ́ìn
Verb
- Make dem add put for someting.
- Add salt join. — (Add salt to it.)
- Drink water join am. — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__92, Drink water to add to it.)
- I try tell am sey dat matter sef join, but e no dey ever gree. — (I tried to tell him that the issue is also included, but he refused.)
- Make dem follow person or someting.
- Join me go river. — (Accompany me to the stream.)
- Na Trump I wan go join now. — (LAG_33_Buhari-Recession_M__145, I want join Trump now.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: accompany, add to, join