Difference between revisions of "join"

m (Conversion script moved page Join to join: Converting page titles to lowercase)
 
(12 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* hold 0.45 1315, deadi 0.44 144, stretch 0.43 30, agree 0.43 564, put 0.42 4593, leave 0.42 1444, comot 0.42 4450, deal 0.42 608, chook 0.41 704
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English join
+
From English: ''join''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* dʒɔ́ìn
 
* dʒɔ́ìn
 
<sm2>Pcm-ng-join.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-join.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-join.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-join.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 32
 
* Frequency rank in NSC treebank: 332
 
* Frequency in raw corpus: 2439
 
* Frequency rank in raw corpus: 167
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
join: re-unite, accompany, add to -- Definition in Naija?
+
# Make dem add put for someting.
 
+
#:* {{ux|dv| Add salt '''join'''.|(Add salt to it.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Drink water '''join''' am. |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__92, Drink water to add to it.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv| I try tell am sey dat matter sef '''join''', but e no dey ever gree. |(I tried to tell him that the issue is also included, but he refused.)}}
#: {{ux|dv|Dem go trace papa of any refugee pikin make dem for fit help '''join''' dem wit deir family people.|no translation}}
+
# Make dem follow person or someting.
#: {{ux|dv|'''Join''' me go river.|no translation}}
+
#:* {{ux|dv| '''Join''' me go river.|(Accompany me to the stream.)}}
#: {{ux|dv|Add salt '''join'''.|no translation}}
+
#:* {{ux|dv| Na Trump I wan go '''join''' now. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__145, I want join Trump now.)}}
# obj (frequency:299)
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|'''Join''' any club |(bbc__61145, __no translation__)}}
+
[[joinbody]], [[join body]], [[joinjoin]]
#: {{ux|dv|Drink water '''join''' am. |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__92, Drink water to add to it.)}}
 
# - (frequency:241)
 
#: {{ux|dv|I trust dem '''join'''. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__19, I trust them too.)}}
 
#: {{ux|dv|Ahah you no want '''join'''? |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__48, Ah ! You don't you want to join ?)}}
 
# mark-obj (frequency:127)
 
#: {{ux|dv|To '''join''' Jesus dey rule. |(jw__37678, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We need good pipo evriwia to '''join''' us. |(bbc__40351, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:32)
 
#: {{ux|dv|Call me, '''join''' me on top dis discussion. |(WAZA_12_Lady-G_M__34, Call me and join me on this discussion.)}}
 
#: {{ux|dv|Dem interrogate dem, come beat dem '''join''' for eight hours. |(bbc__29260, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|You go mind mey '''join''' us? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__8, Will you mind joining us ?)}}
 
#: {{ux|dv|Con '''join''' Pidgin English. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__116, Then added Pidgin English.)}}
 
# advmod (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Na Trump I wan go '''join''' now. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__145, It's Trump I want to go and join now.)}}
 
#: {{ux|dv|Na about personalities - and moni dey follow '''join''' too. |(bbc__64705, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Drowsiness and loss of concentration dey to '''join'''. |(bbc__43458, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di country dem wey '''join''' put hand for dis gumbody agreement |(gumbody__42, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|So if you dey dere, and you wan '''join''' us on top of di discuss, abeg '''join''' us. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__83, So, if you are there and you want to join us on the discuss, please, join us.)}}
 
#: {{ux|dv|E come talk another important one '''join''' am sey: “Love your neighbor as yourself.”— Matthew 19:17-19 . |(jw__19593, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|E '''join'''. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__90, It's inclusive.)}}
 
#: {{ux|dv|Dat one '''join'''. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__120, That's part of it.)}}
 
# conj-obj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|INEC on 14 August add extra two weeks '''join''' di last deadline but still di crowd wey full registration centre no be here. |(bbc__57264, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to am, goment go add '''join''' dia campaign against trafficking and di Task Force Against Human Trafficking inside di state go dey trace human traffickers. |(bbc__11685, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Hurricane Matthew wey bin happen for 2016 kill plenty people and scatter house '''join''' wen e happen. |(bbc__56861, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Diezani bin do di application on top magomago money matter of N450 million for Nigeria, say she wan '''join''' as defendant. |(bbc__39931, __no translation__)}}
 
# cc-nsubj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Use oil and moisturiser for your hair and leg '''join'''. |(bbc__97434, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For Nigeria, MMM start for November 2015, and plenty people '''join'''. |(bbc__50519, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|So naim I con go '''join''' di... |(ABJ_GWA_12_Accident_MG__71, So I went to join the...)}}
 
#: {{ux|dv|All dis one go dey happen '''join''' wit di federal goment don plan on dat day. |(bbc__14052, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Clinton feel say na she for win all that vote '''join''' if to say Stein no contest for di election. |(bbc__61044, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di two even nack whiskey '''join''' as oga Musk dey tell di host say pipo no suppose to dey judge oda pipo. |(bbc__68422, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|To pack go new area, and '''join''' new congregation no easy. |(jw__29642, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We should, we should come as one, and '''join''' oursef, and associate. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__236, We should...we should come as one, join ourselves and associate.)}}
 
# det-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E no dey clear how much dis new money go be but di '''join''' bodi wey dey fight for workers welfare Nigeria Labour Congress been don ask for N56,000 for di worker wey dey make di smallest money. |(bbc__44890, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''join''' bodi wey oga Weah's Congress for Democratic Change  and di NPP do happen just before dem play one phone call wey Taylor do to im supporters wey gather to celebrate im birthday for January this year. |(bbc__35335, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|And some fit dey wey bi Nigerians wey fit don '''join''', or get training by ISIS, na wetin di two-time former Nigeria president bin ask. |(bbc__1713, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|BBC tori person for Ghana don talk say small issue go dey as to how government wan arrange di money for the free school plus whether di students wey go '''join''' go fit reduce di quality of education for di country. |(bbc__18752, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So, make we no let problem wey don happen or wey never happen, come dey worry our mind '''join''' today own. |(jw__20262, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem rush 140 people go hospital and dia district health centre dem but two people later die '''join''' because di wound wey dem get. |(bbc__29460, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* hold 0.45 1315, deadi 0.44 144, stretch 0.43 30, agree 0.43 564, put 0.42 4593, leave 0.42 1444, comot 0.42 4450, deal 0.42 608, chook 0.41 704
+
* [[follow]]
 
 
====Antonyms====
 
* hold 0.45 1315, deadi 0.44 144, stretch 0.43 30, agree 0.43 564, put 0.42 4593, leave 0.42 1444, comot 0.42 4450, deal 0.42 608, chook 0.41 704
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: re-unite, accompany, add to
+
* English: ''accompany, add to, join''

Latest revision as of 16:46, 2 June 2023

Naija

Etymology

From English: join

Pronunciation

  • dʒɔ́ìn

Play Play

Verb

  1. Make dem add put for someting.
    • Add salt join.  — (Add salt to it.)
    • Drink water join am.  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__92, Drink water to add to it.)
    • I try tell am sey dat matter sef join, but e no dey ever gree.  — (I tried to tell him that the issue is also included, but he refused.)
  2. Make dem follow person or someting.
    • Join me go river.  — (Accompany me to the stream.)
    • Na Trump I wan go join now.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__145, I want join Trump now.)

Related forms

joinbody, join body, joinjoin

Synonyms

Translations

  • English: accompany, add to, join