join

Naija

Etymology

From English: join

Pronunciation

  • dʒɔ́ìn

Play Play

Verb

  • Make dem add put for someting.
  • Add salt join.  —  NSC_2020, Add salt to it.)
  • Drink water join am.  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__92, Drink water to add to it.)
  • I try tell am sey dat matter sef join, but e no dey ever gree.  — (NSC_2021, I tried to tell him that the issue is also included, but he refused.)
  • Make dem follow person or someting.
  • Join me go river.  — Egbokhare_2020, Accompany me to the stream.)
  • Na Trump I wan go join now.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__145, I want join Trump now.)

Related forms

joinbody, join body, joinjoin

Synonyms

Translations

  • English: accompany, add to, join