Difference between revisions of "kidnap"

Line 9: Line 9:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Na sey person [[catch]] anoder person by force [[sake of sey]] e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value.
+
* Na sey person [[catch]] anoder person by force [[sake of sey]] e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value.
 
:*{{ux|dv|Na so so '''kidnap''' dey [[reign]] nowadays for different different place for Naija. |(NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)}}
 
:*{{ux|dv|Na so so '''kidnap''' dey [[reign]] nowadays for different different place for Naija. |(NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)}}
  

Revision as of 13:42, 14 August 2021

Naija

Etymology

English: kidnap

Pronunciation

  • kìdnâp

Play Play

Verb

  • Na so so kidnap dey reign nowadays for different different place for Naija.  — (NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)

Synonym

Translation

English: kidnap