Difference between revisions of "kidnap"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Na sey person [[catch]] anoder person by force sake of sey e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value. | + | Na sey person [[catch]] anoder person by force [[sake of sey]] e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value. |
:*{{ux|dv|Na so so '''kidnap''' dey [[reign]] nowadays for different different place for Naija. |(NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)}} | :*{{ux|dv|Na so so '''kidnap''' dey [[reign]] nowadays for different different place for Naija. |(NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)}} | ||
Revision as of 13:41, 1 July 2021
Naija
Etymology
English: kidnap
Pronunciation
- kidnap
Verb
Na sey person catch anoder person by force sake of sey e want use e head collect money or someting wey get value.
- Na so so kidnap dey reign nowadays for different different place for Naija. — (NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)
Synonym
Translation
English: kidnap