kidnap
Naija
Etymology
English: kidnap
Pronunciation
- kìdnâp
Verb
- Na sey person catch anoder person by force sake of sey e want use e head collect money or someting wey get value.
- Na so so kidnap dey reign nowadays for different different place for Naija. — (NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)
Synonym
Translation
English: kidnap