Difference between revisions of "leg"

Line 30: Line 30:
 
# Part of trouser wey dem dey put leg.  
 
# Part of trouser wey dem dey put leg.  
 
#* {{ux|dv| I wan go see my tailor make e patch di left '''leg''' of dat my trouser wey tear. |(NSC_Agnes 2020, I want to see my tailor to amend the left leg of my torn trousers.)}}
 
#* {{ux|dv| I wan go see my tailor make e patch di left '''leg''' of dat my trouser wey tear. |(NSC_Agnes 2020, I want to see my tailor to amend the left leg of my torn trousers.)}}
 +
# Make person get one kind mind to do someting.
 +
#:* {{ux|dv| I don warn am sey make e no ever try dat kind rubbish for my side. Wetin wan dey bring dat kind '''leg''' now. Abi e no dey fear face? |(NSC_2021, I have warned him to never try that sort of nonsense with me again. Why will he dare to do that? Doesn't he have any respect?)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[1st leg]], [[2nd leg]], [[return leg]], [[k-leg]], [[bow leg]]
 
[[1st leg]], [[2nd leg]], [[return leg]], [[k-leg]], [[bow leg]]

Revision as of 16:03, 12 July 2021

Naija

Etymology

From: English leg

Pronunciation

  • lɛ̀g

Play Play

Definition

Wetin person/someting dey take stand.

Noun

  1. Di right wey person get to do someting.
    • Who give am di leg to chop my food?  — (NST_cleaned_33883, who authorized him/her to eat my food )
  2. Part of person body wey begin from waist go down wey person dey take waka.
    • Put your leg for the trouser make you check am if e size.  — (NSC_Agnes_2020, Put your leg in the trouser to check the fitting.)
    • Cross your leg,  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your legs.)
  3. Part of person body wey begin from knee go down and person dey take waka.
    • Put your leg for the trouser to check am.  — (NSC_Agnes_2020, Put your leg in the trouser to check the fitting.)
  4. match wey dem dey play home and away.
    • Di second leg turn to Messi show afta im two quick goals.  — (BBC__38172, _The match favoured Messi in the second leg after his two quick goals.)
    • Dem go play di second leg for di weekend of October 20-22.  — (BBC__29212, They will play the second half by the weekend of October, 20 - 22)
  5. make something end well
    • If the song end for right leg, im mama dey, life.  — (katakata_180,if the song falls into the right person's hand, his mother will really enjoy.)
    • One of di paper I submit give government don get correct leg.  — (NSC_Agnes_2020, One of the bids I submitted to the government has made progress.)
  6. Wetin stool and table dey take stand.
    • If the stool leg don break, carry am go give carpenter.  — (NSC_Agnes 2020, If the stand of the stool is broken, take it to the carpenter.)
  7. Part of trouser wey dem dey put leg.
    • I wan go see my tailor make e patch di left leg of dat my trouser wey tear.  — (NSC_Agnes 2020, I want to see my tailor to amend the left leg of my torn trousers.)
  8. Make person get one kind mind to do someting.
    • I don warn am sey make e no ever try dat kind rubbish for my side. Wetin wan dey bring dat kind leg now. Abi e no dey fear face?  — (NSC_2021, I have warned him to never try that sort of nonsense with me again. Why will he dare to do that? Doesn't he have any respect?)

Related forms

1st leg, 2nd leg, return leg, k-leg, bow leg

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: trek, influence, limb, knock knees,

Verb

  1. sey person trek
    • We fit leg am from here to church.  — (Egbokhare,2020. We can actually walk down to church
    • We fit leg am from here to church.  — (Egbokhare,2020. We can actually walk down to church
  2. sey person use connection or influence get advantage
    • We fit leg that matter?.  — (NSC_Agnes,2020. Can we use connection to solve that matter?
    • when we reach the policestation, oga leg him gateman release .  — (NSC_Agnes 2020. when we reach the policestation, oga leg him gateman release ).

Related forms

1st leg, 2nd leg, return leg, K-leg, bow leg

Synonyms

  • trek, connection, influence.

Antonyms

  • hand

Translations

  • English: trek, influence, limb, knock knees,