Difference between revisions of "leg"

 
(21 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* chest 0.70 100, corner 0.69 191, net 0.69 149, door 0.68 242, rope 0.66 51, neck 0.66 111, shot 0.65 107, window 0.64 123, eyes 0.64 198
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English leg
+
From: English ''leg''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* lɛ̂g
 
* lɛ̂g
 
<sm2>Pcm-ng-leg.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-leg.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-leg.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-leg.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 22
 
* Frequency rank in NSC treebank: 430
 
* Frequency in raw corpus: 569
 
* Frequency rank in raw corpus: 584
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
leg: trek -- Definition in Naija?
+
# Part of person body wey begin from [[waist]] go down wey person dey take waka.  
 
+
#* {{ux|dv| Put your '''leg''' for the trouser make you check am if e size.|(Put your leg in the trouser to check the fitting.)}}
 
+
#* {{ux|dv|Cross your '''leg''', |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your legs.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Match wey dem dey play home and away.
#: {{ux|dv|We fit '''leg''' am from here to church. Who give am di '''leg''' to chop my food?|no translation}}
+
#* {{ux|dv| Di second '''leg''' turn to Messi show afta im two quick goals. |(BBC__38172, _The match favoured Messi in the second leg after his two quick goals.)}}
# - (frequency:128)
+
#* {{ux|dv| Dem go play di second '''leg''' for di weekend of October 20-22. |(BBC__29212, They will play the second half by the weekend of October, 20 - 22)}}
#: {{ux|dv|'''leg'''... |(NST_cleaned__33883, __no translation__)}}
+
# Make something end well.
#: {{ux|dv|Put '''leg'''. |(PRT_10_Market_DG__24, Put your leg.)}}
+
#* {{ux|dv| One of di paper I submit give government don get correct '''leg'''. |(One of the bids I submitted to the government has made progress.)}}
# nmod:poss (frequency:79)
+
# Wetin stool and table dey take stand.
#: {{ux|dv|Cross your '''leg''', |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your leg.)}}
+
#* {{ux|dv| If the stool '''leg''' don break, carry am go give carpenter. |(If the stand of the stool is broken, take it to the carpenter.)}}
#: {{ux|dv|Im '''leg''' straight. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__91, Her legs are straight.)}}
+
# Part of trouser wey dem dey put leg.  
# cc (frequency:29)
+
#* {{ux|dv| I wan go see my tailor make e patch di left '''leg''' of dat my trouser wey tear. |(I want to see my tailor to amend the left leg of my torn trousers.)}}
#: {{ux|dv|Abraham come tie Isaac hand and '''leg''' and put am for the altar. |(jw__2806, __no translation__)}}
+
# Make person get one kind mind to do someting.
#: {{ux|dv|All the door open, the chain wey dey their hand and '''leg''' cut comot. |(jw__34334, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| I don warn am sey make e no ever try dat kind rubbish for my side. Wetin wan dey bring dat kind '''leg''' now. Abi e no dey fear face? |(I have warned him to never try that sort of nonsense with me again. Why will he dare to do that? Doesn't he have any respect?)}}
# case (frequency:29)
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|Beauty go carry you for '''leg'''. |(deuber__2658, __no translation__)}}
+
[[1st leg]], [[2nd leg]], [[return leg]], [[k-leg]], [[bow leg]]
#: {{ux|dv|You know see sey I don get yam for '''leg'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__247, Can't you see that I now have infection in my leg.)}}
 
# amod (frequency:28)
 
#: {{ux|dv|Dat was, na first '''leg'''. |(NST_cleaned__9576, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If dey sit down open '''leg'''... |(NST_cleaned__34311, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|Di second '''leg''' turn to Messi show afta im two quick goals. |(bbc__38172, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem go play di second '''leg''' for di weekend of October 20-22. |(bbc__29212, __no translation__)}}
 
# det (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Di '''leg''' go dey… , |(ONI_16_Thief_DG__13, The leg will be...)}}
 
#: {{ux|dv|Some con buy cow, con cut di '''leg'''. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__198, Some bought a cow and cut off the leg.)}}
 
# nmod (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|She get K~ '''leg''' like dat. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She has knock knees like that.)}}
 
#: {{ux|dv|E kiss Jesus '''leg''' and pour oil wey dey scent for the '''leg'''. |(jw__36582, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|E fit be things like hand, '''leg''' or even eye. |(jw__1769, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di man, wey dey marry di next day, suffer serious injury for im private part, '''leg''' and hand. |(bbc__35912, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|one of di '''leg''', e con carry am. |(NST_cleaned__37846, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E con cut di... one of di '''leg''', e con carry am. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__167, Then he cut off the... one of the legs and took it.)}}
 
# amod-case (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|If the song end for right '''leg''', im mama dey life. |(katakata__180, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wydad Casablanca of Morocco beat Al Ahly of Egypt 1-0 for second '''leg''' to become African club champion. |(bbc__101405, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|If your plan na to go read for library, wetin go make you dey look di '''leg''' of woman? third-year student Dikina Muzeya tell BBC. |(bbc__4457, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''leg''' of Gabon President Ali Bongo Ondimba never touch di West African kontri for over one month sake of say im sick and dey receive medical treatment for abroad. |(bbc__35762, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Keita '''leg''' dey move like light, and many coaches go like get am for dia team. |(bbc__58775, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mayweather don win world champion five times for boxing and dis McGregor na champion for UFC wey dey use hand, head, '''leg''' in fact, na di whole body dem dey use fight for inside cage. |(bbc__66148, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|United equalize wen Paul Pogba collect di ball from Dembele '''leg''', come cross ball wey land for di head of Alexis Sanchez, wey nod am pass Michel Vorm. |(bbc__97263, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Gideon Okeke/Instagram Gideon Okeke Evri road for Africa cinema land for Kigali, Rwanda capital as feemakers, celebrities and oda entertainers all over Africa cari dia '''leg''' waka go 2018 Africa Movie Academy Awards . |(bbc__54224, __no translation__)}}
 
# case-conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dia pikin wey dem born complete wit '''leg''' and hands, no get hand again. |(bbc__97847, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im no go be di only person wey miss as midfielder Oghenekaro Etebo get injury for '''leg''' and Junior Ajayi wey dey based for Egypt no get visa to Poland. |(bbc__58790, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* chest 0.70 100, corner 0.69 191, net 0.69 149, door 0.68 242, rope 0.66 51, neck 0.66 111, shot 0.65 107, window 0.64 123, eyes 0.64 198
+
* [[trek]], [[connection]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* chest 0.70 100, corner 0.69 191, net 0.69 149, door 0.68 242, rope 0.66 51, neck 0.66 111, shot 0.65 107, window 0.64 123, eyes 0.64 198
+
* [[hand]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: trek
+
* English: ''trek, influence, limb, knock knees''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
leg: influence -- Definition in Naija?
+
# Make person trek.
 
+
#* {{ux|dv|We fit '''leg''' am from here to church.|(Egbokhare_2020, We can actually walk down to church.)}}
 
+
# Make person use connection or influence get advantage.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#* {{ux|dv|We fit '''leg''' that matter?.|(NSC_2020, Can we use influence to solve that matter?)}}
#: {{ux|dv|We fit '''leg''' am from here to church.|no translation}}
+
#* {{ux|dv|when we reach the policestation, oga  '''leg''' di level.|(NSC_2020, When we got to the police station, my boss influenced the issue.)}}
 
+
====Related forms====
====Derived forms====
+
[[1st leg]], [[2nd leg]], [[return leg]], [[K-leg]], [[bow leg]]
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* chest 0.70 100, corner 0.69 191, net 0.69 149, door 0.68 242, rope 0.66 51, neck 0.66 111, shot 0.65 107, window 0.64 123, eyes 0.64 198
+
* [[trek]],
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* chest 0.70 100, corner 0.69 191, net 0.69 149, door 0.68 242, rope 0.66 51, neck 0.66 111, shot 0.65 107, window 0.64 123, eyes 0.64 198
+
* hand
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: influence
+
* English: ''trek, influence, limb, knock knees''

Latest revision as of 14:50, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English leg

Pronunciation

  • lɛ̂g

Play Play

Noun

  1. Part of person body wey begin from waist go down wey person dey take waka.
    • Put your leg for the trouser make you check am if e size.  — (Put your leg in the trouser to check the fitting.)
    • Cross your leg,  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your legs.)
  2. Match wey dem dey play home and away.
    • Di second leg turn to Messi show afta im two quick goals.  — (BBC__38172, _The match favoured Messi in the second leg after his two quick goals.)
    • Dem go play di second leg for di weekend of October 20-22.  — (BBC__29212, They will play the second half by the weekend of October, 20 - 22)
  3. Make something end well.
    • One of di paper I submit give government don get correct leg.  — (One of the bids I submitted to the government has made progress.)
  4. Wetin stool and table dey take stand.
    • If the stool leg don break, carry am go give carpenter.  — (If the stand of the stool is broken, take it to the carpenter.)
  5. Part of trouser wey dem dey put leg.
    • I wan go see my tailor make e patch di left leg of dat my trouser wey tear.  — (I want to see my tailor to amend the left leg of my torn trousers.)
  6. Make person get one kind mind to do someting.
    • I don warn am sey make e no ever try dat kind rubbish for my side. Wetin wan dey bring dat kind leg now. Abi e no dey fear face?  — (I have warned him to never try that sort of nonsense with me again. Why will he dare to do that? Doesn't he have any respect?)

Related forms

1st leg, 2nd leg, return leg, k-leg, bow leg

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: trek, influence, limb, knock knees

Verb

  1. Make person trek.
    • We fit leg am from here to church.  — (Egbokhare_2020, We can actually walk down to church.)
  2. Make person use connection or influence get advantage.
    • We fit leg that matter?.  — (NSC_2020, Can we use influence to solve that matter?)
    • when we reach the policestation, oga leg di level.  — (NSC_2020, When we got to the police station, my boss influenced the issue.)

Related forms

1st leg, 2nd leg, return leg, K-leg, bow leg

Synonyms

Antonyms

  • hand

Translations

  • English: trek, influence, limb, knock knees