Difference between revisions of "leg"

 
(16 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* lɛ̀g
+
* lɛ̂g
 
<sm2>Pcm-ng-leg.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-leg.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-leg.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-leg.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 22
+
# Part of person body wey begin from [[waist]] go down wey person dey take waka.
* Frequency rank in NSC treebank: 430
+
#* {{ux|dv| Put your '''leg''' for the trouser make you check am if e size.|(Put your leg in the trouser to check the fitting.)}}
* Frequency in raw corpus: 569
+
#* {{ux|dv|Cross your '''leg''', |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your legs.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 584
+
# Match wey dem dey play home and away.
 +
#* {{ux|dv| Di second '''leg''' turn to Messi show afta im two quick goals. |(BBC__38172, _The match favoured Messi in the second leg after his two quick goals.)}}
 +
#* {{ux|dv| Dem go play di second '''leg''' for di weekend of October 20-22. |(BBC__29212, They will play the second half by the weekend of October, 20 - 22)}}
 +
# Make something end well.
 +
#* {{ux|dv| One of di paper I submit give government don get correct '''leg'''. |(One of the bids I submitted to the government has made progress.)}}
 +
# Wetin stool and table dey take stand.
 +
#* {{ux|dv| If the stool '''leg''' don break, carry am go give carpenter. |(If the stand of the stool is broken, take it to the carpenter.)}}
 +
# Part of trouser wey dem dey put leg.
 +
#* {{ux|dv| I wan go see my tailor make e patch di left '''leg''' of dat my trouser wey tear. |(I want to see my tailor to amend the left leg of my torn trousers.)}}
 +
# Make person get one kind mind to do someting.
 +
#:* {{ux|dv| I don warn am sey make e no ever try dat kind rubbish for my side. Wetin wan dey bring dat kind '''leg''' now. Abi e no dey fear face? |(I have warned him to never try that sort of nonsense with me again. Why will he dare to do that? Doesn't he have any respect?)}}
 +
====Related forms====
 +
[[1st leg]], [[2nd leg]], [[return leg]], [[k-leg]], [[bow leg]]
 +
 
 +
====Synonyms====
 +
* [[trek]], [[connection]]
 +
 
 +
====Antonyms====
 +
* [[hand]]
 +
 
 +
====Translations====
 +
* English: ''trek, influence, limb, knock knees''
  
===Noun===
+
===Verb===
#* {{ux|dv| Who give am di '''leg'''  to chop my food?|(NST_cleaned_33883,_ who authorized him/her to eat my food _)}}
+
# Make person trek.
# part of person body wey begin from hip go down and person dey take waka.  
+
#* {{ux|dv|We fit '''leg''' am from here to church.|(Egbokhare_2020, We can actually walk down to church.)}}
#* {{ux|dv|Put your '''leg''' for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020. Put your leg in the trouser to check the fitting.)}}
+
# Make person use connection or influence get advantage.
#* {{ux|dv|Cross your '''leg''', |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your leg.)}}
+
#* {{ux|dv|We fit '''leg''' that matter?.|(NSC_2020, Can we use influence to solve that matter?)}}
# part of person body wey begin from knee go down and person dey take waka.  
+
#* {{ux|dv|when we reach the policestation, oga  '''leg''' di level.|(NSC_2020, When we got to the police station, my boss influenced the issue.)}}
#* {{ux|dv|Put your '''leg''' for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020. Put your leg in the trouser to check the fitting.)}
 
#match wey dem dey play home and away.
 
#* {{ux|dv|Di second '''leg''' turn to Messi show afta im two quick goals. |(BBC__38172, _The match favoured Messi in the second half after his two quick goals.)}}
 
#* {{ux|dv|Dem go play di second '''leg''' for di weekend of October 20-22. |(BBC__29212, __ they will play the second hal by the weekend of October, 20 - 22__)}}
 
# make something end well
 
#* {{ux|dv|If the song end for right '''leg''', im mama dey life. |(katakata_180_if the song falls into the right person's hand, his mother will enjoy__)}}
 
#* {{ux|dv|One of de papers I submit give government don get correct '''leg'''. |(NST_cleaned__37846, __The paper I submitted to the government has been approved __)}}
 
# leg of stool
 
#* {{ux|dv|If the stool '''leg''' don break, carry am go give carpenter. |(NSC_Agnes 2020_. If the stool is bad, take it to the carpenter_)}}
 
# trouser leg.
 
#* {{ux|dv| I wan go see my tailor because the left '''leg''' of that my new trouser don tear. |(NSC_Agnes 2020_ if the song falls into the hands of the right person, his mother will enjoy__)}}
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[1st leg]], [[2nd leg]], [[return leg]], [[K-leg]], [[bow leg]]
 
[[1st leg]], [[2nd leg]], [[return leg]], [[K-leg]], [[bow leg]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[trek]], connection, influence.
+
* [[trek]],
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
Line 41: Line 51:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: trek, influence, limb, knock knees,
+
* English: ''trek, influence, limb, knock knees''
 
 
===Verb===
 
# sey person trek
 
#* {{ux|dv|We fit '''leg''' am from here to church.|(Egbokhare,2020. We can actually walk down to church|}}
 
#* {{ux|dv|We fit '''leg''' am from here to church.|(Egbokhare,2020. We can actually walk down to church|}}
 
# sey person use connection or influence get advantage
 
#* {{ux|dv|We fit '''leg''' that matter?.|(NSC_Agnes,2020. Can we use connection to solve that matter?|}}
 
#* {{ux|dv|when we reach the policestation, oga  '''leg''' him gateman release .|(NSC_Agnes 2020. when we reach the policestation, oga  '''leg''' him gateman release )}}
 

Latest revision as of 14:50, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English leg

Pronunciation

  • lɛ̂g

Play Play

Noun

  1. Part of person body wey begin from waist go down wey person dey take waka.
    • Put your leg for the trouser make you check am if e size.  — (Put your leg in the trouser to check the fitting.)
    • Cross your leg,  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your legs.)
  2. Match wey dem dey play home and away.
    • Di second leg turn to Messi show afta im two quick goals.  — (BBC__38172, _The match favoured Messi in the second leg after his two quick goals.)
    • Dem go play di second leg for di weekend of October 20-22.  — (BBC__29212, They will play the second half by the weekend of October, 20 - 22)
  3. Make something end well.
    • One of di paper I submit give government don get correct leg.  — (One of the bids I submitted to the government has made progress.)
  4. Wetin stool and table dey take stand.
    • If the stool leg don break, carry am go give carpenter.  — (If the stand of the stool is broken, take it to the carpenter.)
  5. Part of trouser wey dem dey put leg.
    • I wan go see my tailor make e patch di left leg of dat my trouser wey tear.  — (I want to see my tailor to amend the left leg of my torn trousers.)
  6. Make person get one kind mind to do someting.
    • I don warn am sey make e no ever try dat kind rubbish for my side. Wetin wan dey bring dat kind leg now. Abi e no dey fear face?  — (I have warned him to never try that sort of nonsense with me again. Why will he dare to do that? Doesn't he have any respect?)

Related forms

1st leg, 2nd leg, return leg, k-leg, bow leg

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: trek, influence, limb, knock knees

Verb

  1. Make person trek.
    • We fit leg am from here to church.  — (Egbokhare_2020, We can actually walk down to church.)
  2. Make person use connection or influence get advantage.
    • We fit leg that matter?.  — (NSC_2020, Can we use influence to solve that matter?)
    • when we reach the policestation, oga leg di level.  — (NSC_2020, When we got to the police station, my boss influenced the issue.)

Related forms

1st leg, 2nd leg, return leg, K-leg, bow leg

Synonyms

Antonyms

  • hand

Translations

  • English: trek, influence, limb, knock knees