Difference between revisions of "market"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
# Person hustle. | # Person hustle. | ||
#:* {{ux|dv| '''Market''' no good.|(Egbokhare_2020, Business is not good.)}} | #:* {{ux|dv| '''Market''' no good.|(Egbokhare_2020, Business is not good.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| I dey pass hear dat ashi when she talk sey market no too make sense for dis Coro time. | (NSC_Odirin_2020, I overheard that prostitute say that business hasn't been too good in this corona-virus period.)}} | + | #:* {{ux|dv| I dey pass hear dat ashi when she talk sey '''market''' no too make sense for dis Coro time. | (NSC_Odirin_2020, I overheard that prostitute say that business hasn't been too good in this corona-virus period.)}} |
# Place wey people dey [[gader]] dey buy dey sell. | # Place wey people dey [[gader]] dey buy dey sell. | ||
#:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_Odirin_2020, They would go to this market.}} | #:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_Odirin_2020, They would go to this market.}} |
Revision as of 00:22, 8 October 2020
Naija
Alternative forms
maket
Etymology
From: English market
Pronunciation
- mákɛ̀t
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 60
- Frequency rank in NSC treebank: 213
- Frequency in raw corpus: 838
- Frequency rank in raw corpus: 416
Definition
business wey person dey do and place wey de dey buy something
Noun
- Person hustle.
- Market no good. — (Egbokhare_2020, Business is not good.)
- I dey pass hear dat ashi when she talk sey market no too make sense for dis Coro time. — (NSC_Odirin_2020, I overheard that prostitute say that business hasn't been too good in this corona-virus period.)
- Place wey people dey gader dey buy dey sell.
- De go go one market. — (NSC_Odirin_2020, They would go to this market.
- {{ux|dv| Which market burn dat time? No be Igbudu market? | (NSC_Odirin_2020, Which market got burnt the other time? Wasn't it Igbudu market?)
Synonyms
supermarket, hustle, deal, buybuy
Antonyms
Translations
- English: Business, deal, market.
Verb
- To sell someting and tell people make dem come buy someting
- I don market my laptop. — (NSC_Odirin 2020, I have sold my laptop.
- I dey market green tea if you need. — (NSC_Odirin 2020, I sell green tea if you need some.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: business