Difference between revisions of "market"
(→Verb) |
|||
Line 42: | Line 42: | ||
:*{{ux|dv| I dey '''market''' green tea if you need.|(NSC_Odirin 2020, I sell green tea if you need some.)}} | :*{{ux|dv| I dey '''market''' green tea if you need.|(NSC_Odirin 2020, I sell green tea if you need some.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[deal]] | [[deal]] |
Revision as of 12:11, 8 October 2020
Naija
Alternative forms
maket
Etymology
From: English market
Pronunciation
- mákɛ̀t
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 60
- Frequency rank in NSC treebank: 213
- Frequency in raw corpus: 838
- Frequency rank in raw corpus: 416
Definition
business wey person dey do and place wey de dey buy something
Noun
- Person hustle.
- Market no good. — (Egbokhare_2020, Business is not good.)
- I dey pass hear dat ashi when she talk sey market no too make sense for dis Coro time. — (NSC_Odirin_2020, I overheard that prostitute say that business hasn't been too good in this corona-virus period.)
- Place wey people dey gader dey buy dey sell.
- De go go one market. — (NSC_Odirin_2020, They would go to this market.)
- Which market burn dat time? No be Igbudu market? — (NSC_Odirin_2020, Which market got burnt the other time? Wasn't it Igbudu market?)
Synonyms
supermarket, hustle, deal, buybuy
Antonyms
Translations
- English: business, deal, market.
Verb
To sell someting and tell people make dem come buy someting
- I don market my laptop. — (NSC_Odirin 2020, I have sold my laptop.)
- I dey market green tea if you need. — (NSC_Odirin 2020, I sell green tea if you need some.)
Synonyms
Translations
- English: business