market

Naija

Alternative forms

maket

Etymology

From: English market

Pronunciation

  • mákɛ̀t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 60
  • Frequency rank in NSC treebank: 213
  • Frequency in raw corpus: 838
  • Frequency rank in raw corpus: 416

Definition

business wey person dey do and place wey de dey buy something

Noun

  1. Person hustle.
    • Market no good.  — (Egbokhare_2020, Business is not good.)
    • I dey pass hear dat ashi when she talk sey market no too make sense for dis Coro time.  —  (NSC_Odirin_2020, I overheard that prostitute say that business hasn't been too good in this corona-virus period.)
  2. Place wey people dey gader dey buy dey sell.
    • De go go one market.  — (NSC_Odirin_2020, They would go to this market.)
    • Which market burn dat time? No be Igbudu market?  — (NSC_Odirin_2020, Which market got burnt the other time? Wasn't it Igbudu market?)

Synonyms

supermarket, hustle, deal, buybuy

Antonyms

kiosk , shop

Translations

  • English: business, deal, market.

Verb

To sell someting and tell people make dem come buy someting

  • I don market my laptop.  — (NSC_Odirin 2020, I have sold my laptop.)
  • I dey market green tea if you need.  — (NSC_Odirin 2020, I sell green tea if you need some.)



Synonyms

deal

Translations

  • English: business