men
Naija
Etymology
- From: English men
Pronunciation
- mɛ̑n
Noun
- Boys wey don grow reach to take care of demsef.
- Person/people wey person dey carry for back waka for protection. / People friend wey fit protect dem.
- People no fit near di chief as im men just full everywhere. — (The crowd could not get close to the chief because his bodyguards where everywhere.)
- If you do anyhow for, my men go do you anyhow. — (If you misbehave, my guards will deal with you.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: men