Difference between revisions of "money"

Line 12: Line 12:
 
* Someting wey people gree to dey use buy market and settle [[gbese]].  
 
* Someting wey people gree to dey use buy market and settle [[gbese]].  
 
:* {{ux|dv| No '''money'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no  money.)}}
 
:* {{ux|dv| No '''money'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no  money.)}}
:* {{ux|dv| '''Money''' wey person dey collect no reach to even buy food again.|(NSC_2021, The money I  earn, is no longer sufficient to buy food stuffs.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Money''' wey person dey collect no reach to even buy food again.|(The money I  earn, is no longer sufficient to buy food stuffs.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
Line 25: Line 25:
 
* ''Money for hand back for ground''.
 
* ''Money for hand back for ground''.
 
:* Wetin person go first pay give anoder person before e fit collect wetin e want from di person.
 
:* Wetin person go first pay give anoder person before e fit collect wetin e want from di person.
::* {{ux|dv| [[Ashawo]] go tell you '''money for hand, back for ground''' before dey go gree do anyting with you.|(NSC_2021, Before a prostitute agrees to have sex with you, you have to pay first.)}}
+
::* {{ux|dv| [[Ashawo]] go tell you '''money for hand, back for ground''' before dey go gree do anyting with you.|(Before a prostitute agrees to have sex with you, you have to pay first.)}}
::* {{ux|dv|I no dey selll on credit again. '''Money for hand, bag for ground''' before I go answer you.|(NSC_2021, I no longer sell on credit again. If you want me to attend to you, you have to pay before service.)}}
+
::* {{ux|dv|I no dey selll on credit again. '''Money for hand, bag for ground''' before I go answer you.|(I no longer sell on credit again. If you want me to attend to you, you have to pay before service.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''pay before service, cash''
 
* English: ''pay before service, cash''

Revision as of 22:58, 3 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: money

Pronunciation

  • ˈmòní

Play Play

Noun

  • Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
  • No money.  — (KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no money.)
  • Money wey person dey collect no reach to even buy food again.  — (The money I earn, is no longer sufficient to buy food stuffs.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: money

Idioms

  • Money for hand back for ground.
  • Wetin person go first pay give anoder person before e fit collect wetin e want from di person.
  • Ashawo go tell you money for hand, back for ground before dey go gree do anyting with you.  — (Before a prostitute agrees to have sex with you, you have to pay first.)
  • I no dey selll on credit again. Money for hand, bag for ground before I go answer you.  — (I no longer sell on credit again. If you want me to attend to you, you have to pay before service.)

Translation

  • English: pay before service, cash