Difference between revisions of "money"
(→Naija) |
|||
(8 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
From English: ''money'' | From English: ''money'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ˈmɔ̀ní |
<sm2>Pcm-ng-money.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-money.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-money.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-money.m.ogg</sm2> | ||
Line 12: | Line 12: | ||
* Someting wey people gree to dey use buy market and settle [[gbese]]. | * Someting wey people gree to dey use buy market and settle [[gbese]]. | ||
:* {{ux|dv| No '''money'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no money.)}} | :* {{ux|dv| No '''money'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no money.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| '''Money''' wey person dey collect no reach to even buy food again.|( | + | :* {{ux|dv| '''Money''' wey person dey collect no reach to even buy food again.|(The money I earn, is no longer sufficient to buy food stuffs.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[money matter]], [[vex money]] | * [[money matter]], [[vex money]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[cash]], [[kudi]], [[ego]], [[pay]] | + | * [[cash]], [[kudi]], [[ego]], [[pay]], [[bar]], [[bay]] |
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''money'' | * English: ''money'' | ||
====Idioms==== | ====Idioms==== | ||
− | * Wetin person go first pay give anoder person before e fit collect wetin e want from di person. | + | * ''Money for hand back for ground''. |
− | :* {{ux|dv| [[Ashawo]] go tell you '''money for hand, back for ground''' before dey go gree do anyting with you.|( | + | :* Wetin person go first pay give anoder person before e fit collect wetin e want from di person. |
+ | ::* {{ux|dv| [[Ashawo]] go tell you '''money for hand, back for ground''' before dey go gree do anyting with you.|(Before a prostitute agrees to have sex with you, you have to pay first.)}} | ||
+ | ::* {{ux|dv|I no dey selll on credit again. '''Money for hand, bag for ground''' before I go answer you.|(I no longer sell on credit again. If you want me to attend to you, you have to pay before service.)}} | ||
+ | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''pay before service, | + | * English: ''pay before service, cash'' |
Latest revision as of 17:24, 6 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: money
Pronunciation
- ˈmɔ̀ní
Noun
- Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
- No money. — (KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no money.)
- Money wey person dey collect no reach to even buy food again. — (The money I earn, is no longer sufficient to buy food stuffs.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: money
Idioms
- Money for hand back for ground.
- Wetin person go first pay give anoder person before e fit collect wetin e want from di person.
- Ashawo go tell you money for hand, back for ground before dey go gree do anyting with you. — (Before a prostitute agrees to have sex with you, you have to pay first.)
- I no dey selll on credit again. Money for hand, bag for ground before I go answer you. — (I no longer sell on credit again. If you want me to attend to you, you have to pay before service.)
Translation
- English: pay before service, cash