Difference between revisions of "money"
(→Naija) |
|||
Line 5: | Line 5: | ||
From English: ''money'' | From English: ''money'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ˈmɔ̀ní |
<sm2>Pcm-ng-money.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-money.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-money.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-money.m.ogg</sm2> |
Latest revision as of 17:24, 6 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: money
Pronunciation
- ˈmɔ̀ní
Noun
- Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
- No money. — (KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no money.)
- Money wey person dey collect no reach to even buy food again. — (The money I earn, is no longer sufficient to buy food stuffs.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: money
Idioms
- Money for hand back for ground.
- Wetin person go first pay give anoder person before e fit collect wetin e want from di person.
- Ashawo go tell you money for hand, back for ground before dey go gree do anyting with you. — (Before a prostitute agrees to have sex with you, you have to pay first.)
- I no dey selll on credit again. Money for hand, bag for ground before I go answer you. — (I no longer sell on credit again. If you want me to attend to you, you have to pay before service.)
Translation
- English: pay before service, cash