Difference between revisions of "nyash"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
* [[nyansh]], [[yansh]] | * [[nyansh]], [[yansh]] | ||
+ | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: ''unknown'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | * ɲjâʃ | |
− | + | <sm2>Pcm-ng-yansh.f.ogg</sm2> | |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-yansh.m.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Place for person back wey get fat wey e dey use [[siddon]], | |
− | + | #:* {{ux|dv|E get big '''yansh'''.|NSC_Ajede_2020, She has a big buttocks.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Your '''yansh''' go dry. |(KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | # Place for person body wey [[shit]] dey from comot. |
− | # | + | #:* {{ux|dv| Some people dey talk sey to clean '''yansh''', water better pass tissue. |(NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your '''yansh'''. |(NSC_2021, If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)}} |
− | + | ====Related forms==== | |
− | + | * [[yansh man]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | * [[ikebe]], [[backyard]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: buttocks, anus | + | * English: ''buttocks'', '''anus''' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | ''' | + | * Make person [[nack]] person. |
− | + | :* {{ux|dv|Tunde don '''yansh''' Julie |(NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Dem beat am sake of sey e force di babe '''yansh''' am. |(NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Di babe swear sey di boy nyash am |(NSC_Ajede_2020, The girl swore that the boy had sex with her)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[fuck]], [[nack]], [[doke]], [[palash]], [[kpansh]] |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''to have sex with'' |
Revision as of 12:20, 9 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ɲjâʃ
Noun
- Place for person back wey get fat wey e dey use siddon,
- E get big yansh. — NSC_Ajede_2020, She has a big buttocks.)
- Your yansh go dry. — (KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)
- Place for person body wey shit dey from comot.
- Some people dey talk sey to clean yansh, water better pass tissue. — (NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)
- If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your yansh. — (NSC_2021, If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: buttocks, anus
Verb
- Make person nack person.
- Tunde don yansh Julie — (NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)
- Dem beat am sake of sey e force di babe yansh am. — (NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)
- Di babe swear sey di boy nyash am — (NSC_Ajede_2020, The girl swore that the boy had sex with her)
Synonyms
Translations
- English: to have sex with