Difference between revisions of "nyash"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 25: | Line 25: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ikebe]], [[backyard]], | + | * [[ikebe]], [[backyard]], |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''buttocks'', '''anus''' | + | * English: ''buttocks'', '''anus''', ''tail'', ''stalker'' |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 12:54, 31 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ɲjâʃ
Noun
- Place for person back wey get fat wey e dey use siddon,
- E get big yansh. — NSC_Ajede_2020, She has a big buttocks.)
- Your yansh go dry. — (KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)
- Place for person body wey shit dey from comot.
- Some people dey talk sey to clean yansh, water better pass tissue. — (NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)
- If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your yansh. — (NSC_2021, If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)
- Person wey dey follow anoder person for back
- If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get nyash. — (NSC_2021, If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: buttocks, anus, tail, stalker
Verb
- Make person nack person.
- Tunde don yansh Julie — (NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)
- Dem beat am sake of sey e force di babe yansh am. — (NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)
- Di babe swear sey di boy nyash am — (NSC_Ajede_2020, The girl swore that the boy had sex with her)
Synonyms
Translations
- English: to have sex with