Difference between revisions of "nyash"

Line 9: Line 9:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ɲjâʃ
 
* ɲjâʃ
<sm2>Pcm-ng-yansh.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-nyash.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-yansh.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-nyash.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 16:10, 10 January 2022

Naija

Alternative forms


Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɲjâʃ

Play Play

Noun

  1. Place for person back wey get fat wey e dey use siddon,
    • E get big yansh.  — NSC_Ajede_2020, She has a big buttocks.)
    • Your yansh go dry.  — (KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)
  2. Place for person body wey shit dey from comot.
    • Some people dey talk sey to clean yansh, water better pass tissue.  — (NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)
    • If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your yansh.  — (NSC_2021, If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)
  3. Person wey dey follow anoder person for back
    • If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get nyash.  — (NSC_2021, If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: buttocks, anus, tail, stalker

Verb

  • Make person nack person.
  • Tunde don yansh Julie  — (NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)
  • Dem beat am sake of sey e force di babe yansh am.  — (NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)
  • Di babe swear sey di boy nyash am  — (NSC_Ajede_2020, The girl swore that the boy had sex with her)

Synonyms


Translations

  • English: to have sex with