Difference between revisions of "nyash"

Line 18: Line 18:
 
# Place for person body wey [[shit]] dey from comot.
 
# Place for person body wey [[shit]] dey from comot.
 
#:* {{ux|dv| Some people dey talk sey to clean '''nyash''', water better pass tissue. |(NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)}}
 
#:* {{ux|dv| Some people dey talk sey to clean '''nyash''', water better pass tissue. |(NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)}}
#:* {{ux|dv| If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your '''yansh'''. |(NSC_2021, If you eat really spicy food, just  get ready because your anus will be really hot.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your '''nyash'''. |(NSC_2021, If you eat really spicy food, just  get ready because your anus will be really hot.)}}
 
# Person wey dey follow anoder person for back.
 
# Person wey dey follow anoder person for back.
 
#:* {{ux|dv| If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get '''nyash'''. |(NSC_2021, If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)}}
 
#:* {{ux|dv| If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get '''nyash'''. |(NSC_2021, If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)}}

Revision as of 04:37, 13 November 2022

Naija

Alternative forms


Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɲjâʃ

Play Play

Noun

  1. Place for person back wey get fat wey e dey use siddon,
    • E get big nyash.  — NSC_2020, He/She has a big buttocks.)
    • Dress make you quick go school, if you go late na your nyash go suffer am.  — (NSC_2022, Get dressed so you can get to school early. If you go late, your buttocks will suffer.)
  2. Place for person body wey shit dey from comot.
    • Some people dey talk sey to clean nyash, water better pass tissue.  — (NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)
    • If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your nyash.  — (NSC_2021, If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)
  3. Person wey dey follow anoder person for back.
    • If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get nyash.  — (NSC_2021, If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: buttocks, anus, tail, stalker

Verb

  • Make person nack person.
  • Tunde don yansh Julie  — (NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)
  • Dem beat am sake of sey e force di babe yansh am.  — (NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)
  • Di babe swear sey di boy nyash am  — (NSC_Ajede_2020, The girl swore that the boy had sex with her)

Synonyms


Translations

  • English: to have sex with