Difference between revisions of "nyash"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 31: | Line 31: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person [[nack]] person. | * Make person [[nack]] person. | ||
− | :* {{ux|dv|Tunde don ''' | + | :* {{ux|dv|Tunde don '''nyash''' Julie. |(NSC_2020, Tunde has has sex with Julie.)}} |
− | :* {{ux|dv|Dem beat am sake of sey e force di babe ''' | + | :* {{ux|dv|Dem beat am sake of sey e force di babe '''nyash''' am. |(NSC_2020, They beat him because he raped the girl.)}} |
− | :* {{ux|dv| Di babe swear sey di boy nyash am | + | :* {{ux|dv| Di babe swear sey di boy nyash am .|(NSC_2020, The girl swore that the boy had sex with her.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 04:39, 13 November 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ɲjâʃ
Noun
- Place for person back wey get fat wey e dey use siddon,
- E get big nyash. — NSC_2020, He/She has a big buttocks.)
- Dress make you quick go school, if you go late na your nyash go suffer am. — (NSC_2022, Get dressed so you can get to school early. If you go late, your buttocks will suffer.)
- Place for person body wey shit dey from comot.
- Some people dey talk sey to clean nyash, water better pass tissue. — (NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)
- If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your nyash. — (NSC_2021, If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)
- Person wey dey follow anoder person for back.
- If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get nyash. — (NSC_2021, If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: buttocks, anus, tail, stalker
Verb
- Make person nack person.
- Tunde don nyash Julie. — (NSC_2020, Tunde has has sex with Julie.)
- Dem beat am sake of sey e force di babe nyash am. — (NSC_2020, They beat him because he raped the girl.)
- Di babe swear sey di boy nyash am . — (NSC_2020, The girl swore that the boy had sex with her.)
Synonyms
Translations
- English: to have sex with