Difference between revisions of "nyash"

 
(19 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
=Naija=
+
==Naija==
 
 
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 +
* [[nyansh]], [[yansh]]
  
  
===Etymology==
+
===Etymology===
From *unknown
+
From: ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɲaʃ
+
* ɲjâʃ
<sm2>Pcm-ng-back.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-nyash.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-back.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-nyash.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 148
 
* Frequency rank in NSC treebank: 100
 
* Frequency in raw corpus: 2950
 
* Frequency rank in raw corpus: 134
 
 
 
====Usage====
 
 
 
===Definition===
 
Sey someting no dey for front, e dey behind
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
'''back''':  
+
# Place for person back wey get fat wey e dey use [[siddon]], 
# Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle
+
#:* {{ux|dv|E get big '''nyash'''.|(He/She has a big buttocks.)}}
#: {{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for my back | ( Doctor please take a look, I have rashes all over my back )}}
+
#:* {{ux|dv| Dress make you quick go school, if you go late na your '''nyash''' go suffer am.  |(Get dressed so you can get to school early. If you go late, your buttocks will suffer.)}}
# Person [[nyash]]
+
# Place for person body wey [[shit]] dey from comot.
#: {{ux|dv| you want use because of back marry woman? | ( Do you want to marry a woman because of her buttocks?) }}
+
#:* {{ux|dv| Some people dey talk sey to clean '''nyash''', water better pass tissue. |(Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)}}
 +
#:* {{ux|dv| If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your '''nyash'''. |(If you eat really spicy food, just  get ready because your anus will be really hot.)}}
 +
# Person wey dey follow anoder person for back.
 +
#:* {{ux|dv| If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get '''nyash'''. |(If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)}}
 +
====Related forms====
 +
* [[nyash man]]
  
====Derived forms====
+
====Synonyms====
 +
* [[ikebe]], [[backyard]],
 +
====Translations====
 +
* English: ''buttocks'', ''anus'', ''tail'', ''stalker''
  
 +
===Verb===
 +
* Make person [[nack]] person.
 +
:* {{ux|dv|Tunde don '''nyash''' Julie.  |(Tunde has has sex with Julie.)}}
 +
:* {{ux|dv|Dem beat am sake of sey e force di babe '''nyash''' am. |(They beat him because he raped the girl.)}}
 +
:* {{ux|dv| Di babe swear sey di boy nyash am .|(The girl swore that the boy had sex with her.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[nyash]]
+
* [[fuck]], [[nack]], [[doke]], [[palash]], [[kpansh]]
 +
 
  
====Antonyms====
 
chest, face
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: back
+
* English: ''to have sex with''

Latest revision as of 05:00, 4 June 2023

Naija

Alternative forms


Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɲjâʃ

Play Play

Noun

  1. Place for person back wey get fat wey e dey use siddon,
    • E get big nyash.  — (He/She has a big buttocks.)
    • Dress make you quick go school, if you go late na your nyash go suffer am.  — (Get dressed so you can get to school early. If you go late, your buttocks will suffer.)
  2. Place for person body wey shit dey from comot.
    • Some people dey talk sey to clean nyash, water better pass tissue.  — (Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)
    • If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your nyash.  — (If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)
  3. Person wey dey follow anoder person for back.
    • If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get nyash.  — (If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: buttocks, anus, tail, stalker

Verb

  • Make person nack person.
  • Tunde don nyash Julie.  — (Tunde has has sex with Julie.)
  • Dem beat am sake of sey e force di babe nyash am.  — (They beat him because he raped the girl.)
  • Di babe swear sey di boy nyash am .  — (The girl swore that the boy had sex with her.)

Synonyms


Translations

  • English: to have sex with