Difference between revisions of "para"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: '' | + | From: English ''paranoid'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 13:00, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (NCS_Shulammite 2020, why are you this angry?)
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: fury, anger
Verb
Make person dey vex con dey shout join am.
- Na para she dey para since — (NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )
Synonyms
Antonyms
laugh, jolly, play, shine teeth
Translations
English: be furious, be angry