Difference between revisions of "para"

Line 9: Line 9:
  
===Noun===
 
===Noun===
Sey person dey vex con dey shout join am.
+
* Sey person dey vex con dey shout join am.
 
:* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin now? |(NCS_Olukayode.S.M 2020, why are you this angry?)}}
 
:* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin now? |(NCS_Olukayode.S.M 2020, why are you this angry?)}}
 
:* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}}
 
Line 23: Line 23:
  
===Verb===
 
===Verb===
Make person dey vex con dey shout join am.
+
* Make person dey vex con dey shout join am.
 
:* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since |(NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )}}
 
:* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since |(NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )}}
 +
:* {{ux|dv| Why you dey '''para''' give me ''? |(NSC_2021, Why are you shouting angrily at me?)}}
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 18:49, 3 August 2021

Naija

Etymology

From: English paranoid

Pronunciation

  • párà

Play Play

Noun

  • Sey person dey vex con dey shout join am.
  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (NCS_Olukayode.S.M 2020, why are you this angry?)
  • My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o.  —  (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)

Synonyms

vex, hala

Antonyms

laugh, jolly, play

Translations

English: fury, anger

Verb

  • Make person dey vex con dey shout join am.
  • Na para she dey para since  — (NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )
  • Why you dey para give me ?  — (NSC_2021, Why are you shouting angrily at me?)

Synonyms

vex, spoil face

Antonyms

laugh, jolly, play, shine teeth

Translations

English: be furious, be angry