Difference between revisions of "para"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative=== | ||
+ | [[parah]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''paranoid'' | From: English ''paranoid'' |
Revision as of 18:50, 3 August 2021
Naija
Alternative
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
- Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (NCS_Olukayode.S.M 2020, why are you this angry?)
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: fury, anger
Verb
- Make person dey vex con dey shout join am.
- Na para she dey para since — (NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )
- Why you dey para give me ? — (NSC_2021, Why are you shouting angrily at me?)
Synonyms
Antonyms
laugh, jolly, play, shine teeth
Translations
English: be furious, be angry