Difference between revisions of "para"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Sey person dey vex con dey shout join am. | * Sey person dey vex con dey shout join am. | ||
− | :* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin | + | :* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin naw? |(NCS_2020, What is the reason why you are this angry?)}} |
− | :* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | ( | + | :* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | (NSC_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 07:29, 13 November 2022
Naija
Alternative
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
- Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin naw? — (NCS_2020, What is the reason why you are this angry?)
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (NSC_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: fury, anger
Verb
- Make person dey vex con dey shout join am.
- Na para she dey para since — (NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )
- Why you dey para give me ? — (NSC_2021, Why are you shouting angrily at me?)
Synonyms
Antonyms
laugh, jolly, play, shine teeth
Translations
English: be furious, be angry