Difference between revisions of "para"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 26: | Line 26: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey vex con dey shout join am. | * Make person dey vex con dey shout join am. | ||
− | :* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since |( | + | :* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since.|(NCS_2020, She has been acting irritated all day.)}} |
− | :* {{ux|dv| Why you dey '''para''' give me | + | :* {{ux|dv| Why you dey '''para''' give me? |(NSC_2021, Why are you shouting angrily at me?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 07:30, 13 November 2022
Naija
Alternative
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
- Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin naw? — (NCS_2020, What is the reason why you are this angry?)
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (NSC_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: fury, anger
Verb
- Make person dey vex con dey shout join am.
- Na para she dey para since. — (NCS_2020, She has been acting irritated all day.)
- Why you dey para give me? — (NSC_2021, Why are you shouting angrily at me?)
Synonyms
Antonyms
laugh, jolly, play, shine teeth
Translations
English: be furious, be angry