Difference between revisions of "para"
(→Naija) |
|||
(47 intermediate revisions by 14 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | ===Alternative | + | ===Alternative=== |
− | + | [[parah]] | |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''paranoid'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * párà |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-para.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-para.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Sey person dey vex con dey shout join am. | |
− | + | :* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin naw? |(What is the reason why you are this angry?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | (My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}} | |
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | vex, | + | [[vex]], [[hala]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | laugh | + | [[laugh]], [[jolly]], [[play]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | + | English: ''fury'', ''anger'' | |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person dey vex con dey shout join am. | |
− | + | :* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since.|(She has been acting irritated all day.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Why you dey '''para''' give me? |(Why are you shouting angrily at me?)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | vex, spoil face | + | [[vex]], [[spoil face]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | laugh | + | [[laugh]], [[jolly]], [[play]], [[shine teeth]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | + | English: ''be furious'', ''be angry'' |
Latest revision as of 10:30, 5 June 2023
Naija
Alternative
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
- Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin naw? — (What is the reason why you are this angry?)
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: fury, anger
Verb
- Make person dey vex con dey shout join am.
- Na para she dey para since. — (She has been acting irritated all day.)
- Why you dey para give me? — (Why are you shouting angrily at me?)
Synonyms
Antonyms
laugh, jolly, play, shine teeth
Translations
English: be furious, be angry