Difference between revisions of "para"

 
(7 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative===
 +
[[parah]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''paranoid''
 
From: English ''paranoid''
Line 9: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Sey person dey vex con dey shout join am.
+
* Sey person dey vex con dey shout join am.
:* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin now? |(NCS_Shulammite 2020, why are you this angry?)}}
+
:* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin naw? |(What is the reason why you are this angry?)}}
:* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}}
+
:* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | (My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 23: Line 25:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person dey vex con dey shout join am.
+
* Make person dey vex con dey shout join am.
:* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since |(NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )}}
+
:* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since.|(She has been acting irritated all day.)}}
 +
:* {{ux|dv| Why you dey '''para''' give me? |(Why are you shouting angrily at me?)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 10:30, 5 June 2023

Naija

Alternative

parah

Etymology

From: English paranoid

Pronunciation

  • párà

Play Play

Noun

  • Sey person dey vex con dey shout join am.
  • Dis para wey you dey para na because of wetin naw?  — (What is the reason why you are this angry?)
  • My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o.  —  (My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)

Synonyms

vex, hala

Antonyms

laugh, jolly, play

Translations

English: fury, anger

Verb

  • Make person dey vex con dey shout join am.
  • Na para she dey para since.  — (She has been acting irritated all day.)
  • Why you dey para give me?  — (Why are you shouting angrily at me?)

Synonyms

vex, spoil face

Antonyms

laugh, jolly, play, shine teeth

Translations

English: be furious, be angry