Difference between revisions of "para"
(→Verb) |
|||
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
Make person dey vex con dey shout join am. | Make person dey vex con dey shout join am. | ||
:* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since |(NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )}} | :* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since |(NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )}} |
Revision as of 15:13, 14 January 2021
Naija
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (NCS_Shulammite 2020, why are you this angry?).
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: fury, anger
Verb
Make person dey vex con dey shout join am.
- Na para she dey para since — (NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )
Synonyms
Antonyms
laugh, jolly, play, shine teeth
Translations
English: be furious, be angry