Difference between revisions of "para"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Sey person dey vex con dey shout join am.
 
Sey person dey vex con dey shout join am.
:* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin now? |(NCS_Shulammite 2020, why are you this angry?)}}.
+
:* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin now? |(NCS_Shulammite 2020, why are you this angry?)}}
 
:* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}}
 
Revision as of 15:13, 14 January 2021

Naija

Etymology

From: English paranoid

Pronunciation

  • párà

Play Play

Noun

Sey person dey vex con dey shout join am.

  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (NCS_Shulammite 2020, why are you this angry?)
  • My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o.  —  (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)

Synonyms

vex, hala

Antonyms

laugh, jolly, play

Translations

English: fury, anger

Verb

Make person dey vex con dey shout join am.

  • Na para she dey para since  — (NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )

Synonyms

vex, spoil face

Antonyms

laugh, jolly, play, shine teeth

Translations

English: be furious, be angry