Difference between revisions of "para"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''unknown''
+
From: English ''paranoid''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 13:00, 1 July 2021

Naija

Etymology

From: English paranoid

Pronunciation

  • párà

Play Play

Noun

Sey person dey vex con dey shout join am.

  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (NCS_Shulammite 2020, why are you this angry?)
  • My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o.  —  (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)

Synonyms

vex, hala

Antonyms

laugh, jolly, play

Translations

English: fury, anger

Verb

Make person dey vex con dey shout join am.

  • Na para she dey para since  — (NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )

Synonyms

vex, spoil face

Antonyms

laugh, jolly, play, shine teeth

Translations

English: be furious, be angry