Difference between revisions of "para"
(→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Sey person dey vex con dey shout join am. | Sey person dey vex con dey shout join am. | ||
− | :* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin now? |( | + | :* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin now? |(NCS_Olukayode.S.M 2020, why are you this angry?)}} |
:* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}} | :* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}} | ||
Revision as of 13:02, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (NCS_Olukayode.S.M 2020, why are you this angry?)
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: fury, anger
Verb
Make person dey vex con dey shout join am.
- Na para she dey para since — (NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )
Synonyms
Antonyms
laugh, jolly, play, shine teeth
Translations
English: be furious, be angry