Difference between revisions of "pem"

Line 32: Line 32:
 
:* {{ux|dv| I know wetin de dey do. I just '''pem''' dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey [[sup]].  |(NSC_2021, I know what they are doing. I'm just in a corner observing them. I know what they is happening.)}}
 
:* {{ux|dv| Dat [[deve]] na im be di matter wey dey ground abi? Just '''pem''', I go handle am. |(NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? Just relax. I'll handle it.)}}
 
:* {{ux|dv| Dat [[deve]] na im be di matter wey dey ground abi? Just '''pem''', I go handle am. |(NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? Just relax. I'll handle it.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
=====Synonym=====
 
=====Synonym=====
 
[[kpro]], [[dey]]
 
[[kpro]], [[dey]]
 
=====Translation=====
 
=====Translation=====
 
* English: ''stay, hide, relax''
 
* English: ''stay, hide, relax''

Revision as of 23:59, 19 December 2021

Naija

Etymology1

  • From: Unknown

Alternative Form

Pronunciation

pím

Play

Noun

  • Sound wey person fit make.
  • If I hear pem, I go wounjure you.  — (Egbokhare_2020, If you dare make a sound, I will wound you.)
Translation
  • English: sound

Etymology2

  • From: Unknown

Alternative Form

Pronunciation1

pɛ̂m

Pronunciation2

pâm

Verb

  • Make person stay one side.
  • I know wetin de dey do. I just pem dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey sup.  — (NSC_2021, I know what they are doing. I'm just in a corner observing them. I know what they is happening.)
  • Dat deve na im be di matter wey dey ground abi? Just pem, I go handle am.  — (NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? Just relax. I'll handle it.)
Synonym

kpro, dey

Translation
  • English: stay, hide, relax