Difference between revisions of "pem"
(→Verb) |
|||
Line 36: | Line 36: | ||
====Verb==== | ====Verb==== | ||
* Make person stay one side. | * Make person stay one side. | ||
− | :* {{ux|dv| I know wetin de dey do. I just '''pem''' dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey [[sup]]. | + | :* {{ux|dv| I know wetin de dey do. I just '''pem''' dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey [[sup]].|(NSC_2021, I know what they are doing. I 'm just in a corner observing them. They’ll think that I don’t know what is happening.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dat [[deve]] na im be di matter wey dey ground abi? Just '''pem''', I go handle am. |(NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? | + | :* {{ux|dv| Dat [[deve]] na im be di matter wey dey ground abi? Just '''pem''', I go handle am. |(NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? J ust relax. I 'll handle it.)}} |
=====Synonym===== | =====Synonym===== | ||
[[kpro]], [[dey]] | [[kpro]], [[dey]] | ||
=====Translation===== | =====Translation===== | ||
* English: ''stay, hide, relax'' | * English: ''stay, hide, relax'' |
Revision as of 07:22, 21 November 2022
Naija
Etymology1
- From: Unknown
Alternative Forms
Pronunciation
pím
Noun
- Sound wey person fit make.
- If I hear pem, I go wounjure you. — (Egbokhare_2020, If you dare make a sound, I will wound you.)
Translation
- English: sound
Etymology2
- From: Unknown
Alternative Forms
Pronunciation1
pɛ̂m
Pronunciation2
pâm
Verb
- Make person stay one side.
- I know wetin de dey do. I just pem dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey sup. — (NSC_2021, I know what they are doing. I 'm just in a corner observing them. They’ll think that I don’t know what is happening.)
- Dat deve na im be di matter wey dey ground abi? Just pem, I go handle am. — (NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? J ust relax. I 'll handle it.)
Synonym
Translation
- English: stay, hide, relax