Difference between revisions of "pem"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 13: Line 13:
 
====Noun====
 
====Noun====
 
* Sound wey person fit make.
 
* Sound wey person fit make.
:* {{ux|dv|If I hear '''pem''', I go [[wounjure]] you.|(Egbokhare_2020, If you dare make a sound, I will wound you.)}}
+
:* {{ux|dv|If I hear '''pem''', I go [[wounjure]] you.|(If you dare make a sound, I will wound you.)}}
 
=====Translation=====
 
=====Translation=====
 
* English: ''sound''
 
* English: ''sound''
Line 36: Line 36:
 
====Verb====
 
====Verb====
 
* Make person stay one side.
 
* Make person stay one side.
:* {{ux|dv| I know wetin de dey do. I just '''pem''' dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey [[sup]]. |(NSC_2021, I know what they are doing. I'm just in a corner observing them. I know what they is happening.)}}
+
:* {{ux|dv| I know wetin de dey do. I just '''pem''' dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey [[sup]].|(NSC_2021, I know what they are doing. I 'm just in a corner observing them. They’ll think that I don’t  know what is happening.)}}
:* {{ux|dv| Dat [[deve]] na im be di matter wey dey ground abi? Just '''pem''', I go handle am. |(NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? Just relax. I'll handle it.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat [[deve]] na im be di matter wey dey ground abi? Just '''pem''', I go handle am. |(NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? J ust relax. I 'll handle it.)}}
 
=====Synonym=====
 
=====Synonym=====
 
[[kpro]], [[dey]]
 
[[kpro]], [[dey]]
 
=====Translation=====
 
=====Translation=====
 
* English: ''stay, hide, relax''
 
* English: ''stay, hide, relax''

Latest revision as of 10:34, 5 June 2023

Naija

Etymology1

  • From: Unknown

Alternative Forms

Pronunciation

pím

Play Play

Noun

  • Sound wey person fit make.
  • If I hear pem, I go wounjure you.  — (If you dare make a sound, I will wound you.)
Translation
  • English: sound

Etymology2

  • From: Unknown

Alternative Forms

Pronunciation1

pɛ̂m

Play


Pronunciation2

pâm

Play Play

Verb

  • Make person stay one side.
  • I know wetin de dey do. I just pem dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey sup.  — (NSC_2021, I know what they are doing. I 'm just in a corner observing them. They’ll think that I don’t know what is happening.)
  • Dat deve na im be di matter wey dey ground abi? Just pem, I go handle am.  — (NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? J ust relax. I 'll handle it.)
Synonym

kpro, dey

Translation
  • English: stay, hide, relax