pile

Naija

Etymology

From: Edo

Pronunciation

  • pìlԑ̀

Play Play

Noun

  • man wey get pikin.
  • Im pile don too dey drink burukutu  — (NSC_Legbeti_2020, His father is now a drunk.)
  • pile sey make you run go tell buy water wey cold come from Mama Shully  —  (NSC_Legbeti_2020, Daddy wants you to get cold water from Shully's mum.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: father