Difference between revisions of "play"

 
(34 intermediate revisions by 11 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
plei
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 7: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pleɪ
+
*plȇ
 
<sm2>Pcm-ng-play.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-play.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-play.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-play.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 68
 
* Frequency rank in NSC treebank: 191
 
* Frequency in raw corpus: 2339
 
* Frequency rank in raw corpus: 172
 
 
===Definition===
 
 
===Noun===
 
===Noun===
play: no definition -- Definition in Naija?
+
# Wetin person dey do wey be sey e dey sweet am.
 
+
#:*{{ux|dv|That kind '''play''' wey dose [[pikin]] dem dey play na rough play.|(The play activity of the children is very rough.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|This kind '''play''' na serious matter, because e fit lead to rape.|(jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)}}
# - (frequency:6)
+
#:*{{ux|dv|Papa Emeka, you know sey children like '''play''' pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.|(Papa Emeka, you know that children prefer play to eating so do not scold him for coming back late from school.)}}
#: {{ux|dv|But dem go need '''play''' as independent sport people dem. |(bbc__22028, __no translation__)}}
+
# Drama wey person write.  
#: {{ux|dv|Some of dem no dey take this work wey we give dem '''play'''. |(jw__980, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Di '''play''' don land for pidgin.|(bbc__101844, The play is now in pidgin.)}}
# det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Di '''play''' don land for pidgin. |(bbc__101844, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sometime only me go just dey like dis dey '''play''' wit my leg. |(KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, only I will just be like this, playing with my leg.)}}
 
# case (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Di 42-year-old '''play''' for Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona for im 18-year football career. |(bbc__30536, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Racism dey come in different forms, some na through social media , some for field of '''play''', even players dey racially abuse their opponents, some na from wetin dem write or too and so on. |(brila__1330, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Salah don try to conquer England before wen im follow Chelsea '''play''' for 2014, but di Premier League refuse to bow to am. |(bbc__86773, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mahrez bin dey hope say im go dey follow Manchester City '''play''' by now Leicester winger Riyad Mahrez don train with di first team for di first time since di January plans for am to transfer go Manchester City no happen. |(bbc__64815, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|This kind rough '''play''' na serious matter, because e fit lead to rape. |(jw__36959, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Alright you come talk sey hm anyhow, anyhow, you, you feel sey some kind foul '''play''' dey happen dere, someting no just dey right, but Senate comot talk sey no, sey no be di plan be plan be dat, |(NST_cleaned__26952, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[chance play|chance play]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Christian Pulisic don come out to tok say im bin dey frustrated sake of say im no dey get chance play for Chelsea dis season but say im go try build ontop im ogbonge performance wey e perform afetr e come from the bench against Southampton. |(brila__378, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, the Europa League dey act as the second tier event for teams wey their level no reach those wey dey for the Champions league but the winner dey get chance play for the CL with automatic qualification go the next season Champions League. |(brila__996, __no translation__)}}
 
* [[marriage play|marriage play]]
 
 
 
#: {{ux|dv|The bad thing be sey, many people for this world dey take their marriage play. |(jw__36310, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tok-tok pesin for Shariah Commission Kano Sanusi Mohammed tell BBC say dem don send directive to di Hisbah Commission to arrest di couple to serve as example to pipo wey dey use big tin like marriage play for social media.Wetin dem do dey against wetin Islam stand for, afta Hisbah arrest dem, next thing na court and from dia, judge go determine di kain sentence wey dem go get based on wetin dem commit. |(bbc__94559, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* qualify 0.69 442, match 0.66 1539, compete 0.64 135, game 0.63 760, perform 0.62 298, score 0.61 1191, friendly 0.60 153, host 0.59 455, england 0.59 410
 
 
 
====Antonyms====
 
* qualify 0.69 442, match 0.66 1539, compete 0.64 135, game 0.63 760, perform 0.62 298, score 0.61 1191, friendly 0.60 153, host 0.59 455, england 0.59 410
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[foul play]], [[rough play]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''activity'', ''game''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
play: no definition -- Definition in Naija?
+
#Make person dey move bodi dey do wetin dey make am happy.  
 
+
#:*{{ux|dv|Na so we '''play''' tire when school close today.|(NSC_2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|De go go '''play''' for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.|(NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)}}
# - (frequency:155)
+
#Sey person no serious for someting.
#: {{ux|dv|'''Play''' |(jw__46005, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Some of dem no dey take this work wey we give dem '''play'''.|(jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)}}
#: {{ux|dv|Shey na '''play''', |(NST_cleaned__27366, __no translation__)}}
+
#Make person dey move bodi for game.
# obj (frequency:79)
+
#:*{{ux|dv|But dem go need '''play''' as independent sport people dem.|(bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)}}
#: {{ux|dv|'''Play''' you wayo? |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__108, Trick you ?)}}
+
#:*{{ux|dv|Sometime only me go just dey like dis dey '''play''' wit my leg.|(KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)}}
#: {{ux|dv|'''Play''' the video . |(jw__49474, __no translation__)}}
+
#Make person take wayo collect someting.
# mark (frequency:52)
+
#:*{{ux|dv|You just dey chop mouth sey you too sharp [[sake of sey]] [[correct]] yahoo boy never '''play''' you before.|(NSC_2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)}}
#: {{ux|dv|I go go church, I go go to '''play'''. |(PRT_07_Drummer_MG__13, I'll go to church, I'll go to play.)}}
+
#Make person start film or music.
#: {{ux|dv|We know sey children like to '''play'''. |(jw__20675, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Abeg '''play''' your marriage video make I see as you take kiss your bride.|(NSC_2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)}}
# obl:arg (frequency:37)
+
#:*{{ux|dv|Di Dj no gree '''play''' Davido and Wizkid song for di party.|(NSC_2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)}}
#: {{ux|dv|'''Play''' With Your Church Mind- Rohr |(ja102__4096, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and '''play''' music.|(jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)}}
#: {{ux|dv|De go go '''play''' for sun, use sand rub head, rub face, take am bath. |(NST_cleaned__21878, __no translation__)}}
+
#Make person perform.
# aux (frequency:27)
+
#:*{{ux|dv|Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no '''play''' with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.|(NSC_2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)}}
#: {{ux|dv|God no dey use dem dey '''play'''. |(jw__13331, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan '''play''' well this season.|(NSC_2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)}}
#: {{ux|dv|E no dey take im name dey '''play'''. |(jw__9057, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|You sabi di people wey dey '''play'''? |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)}}
# aux-obj (frequency:23)
+
#Sey someting dey [[sup]].
#: {{ux|dv|Who dey '''play''' who? |(bbc__100174, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|You know wetin de '''play'''|(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)}}
#: {{ux|dv|Na '''play''' una dey '''play''' here? |(NST_cleaned__31277, __no translation__)}}
+
# Make person do someting wey be sey e fit win or e fit no win.  
# aux-mark (frequency:11)
+
#:*{{ux|dv|People dey think sey person wey dey  '''play''' Bet9ja no dey serious for life. |(NSC_2020, People think a person who gambles is unserious.)}}
#: {{ux|dv|You sabi di people wey dey '''play'''? |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know the players?)}}
+
#Sey person dey do someting for any place or anybody. 
#: {{ux|dv|This na d first loss since he start to dey '''play'''. |(bbc__66270, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Na Nigeria youth dey '''play''' better role for di country pass people wey dey power.|(NSC_2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)}}
# dep (frequency:10)
+
#:*{{ux|dv|Di girl don '''play''' better role for di guy life.|(NSC_2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)}}
#: {{ux|dv|We know sey to train pikin no easy, so we no use am '''play''' at all. |(jw__38986, __no translation__)}}
+
# Sey person dey [[romance]] person.
#: {{ux|dv|Dem born di player for di territory of di association e wan '''play''' for. |(bbc__28531, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don '''play''' wella. |(NSC_2020, From the way the lady's hair was disheveled when she came out of the boss' office it is clear that they have been caressing each other.)}}
# nsubj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|You know wetin de '''play'''… |(ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__138, You don't know what...)}}
 
#: {{ux|dv|All dose ehn Naijabet wey dem dey say de dey '''play'''. |(BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__103, All those ehn Naijabet which they are saying that they are playing.)}}
 
# cc-obj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and '''play''' music. |(jw__25331, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem no dey talk bad thing wey fit make person cry, dem no dey thief and '''play''' wayo.— wp16.1 -E, p. |(jw__4204, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|No take dem '''play''' because Jehovah |(jw__27271, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But, na 11 against 11 go '''play''' on Sunday. |(bbc__38630, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di guy talk say na im wife beg am say make im show and try '''play''' small. |(bbc__35096, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And to dey always '''play''' match, even if na International friendly, because FIFA dey reduce point for teams wey e don tay since dem last '''play''' match. |(bbc__11400, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|You tink sey I dey here dey '''play'''? |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__114, Do you think that I am here to play ?)}}
 
#: {{ux|dv|We know '''play''' well na one of those nights. |(bbc__7132, __no translation__)}}
 
# det-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Me weh ah laik football my friend dem di '''play''' football just behind my window, but I no fit komot. |(bbc__1009, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ah see ma sef di '''play''' strategic role for CBCHS, ah get plenty responsibility and management want more because deh know de kain training weh a get Tah tok. |(bbc__13322, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E fit be '''play''', or maybe gisting. |(jw__7825, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Play''', '''play''', '''play''', '''play''', de no fit score ball well. |(JOS_24_Football_M__44, Play, play, play,play, they cannot score well enough.)}}
 
# aux-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Baptism no be wetin person take dey '''play''' at all. |(jw__3561, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na our people dey talk am say dog see you eh, dog wey see you dey '''play''' before, come begin see you dey bark. |(deuber__3540, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[play maker|play maker]]
 
 
 
#: {{ux|dv|wey di Germany international play maker dey closing on a new signing deal to allow Alexis Sanchez out of Emirates Stadium too follow join body. |(NST_cleaned__39887, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E say Ozil wen no get matter for di end of di season ah... wey di Germany international play maker dey closing on a new signing deal to allow Alexis Sanchez out of Emirates Stadium too follow join body. |(ONI_10_Sport-Commentary_MG__23, He said Ozil who had no issues at the end of the season uh... the German international playmaker is closing on a new signing deal to let Alexis Sanchez out of Emirates Stadium.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* qualify 0.69 442, match 0.66 1539, compete 0.64 135, game 0.63 760, perform 0.62 298, score 0.61 1191, friendly 0.60 153, host 0.59 455, england 0.59 410
+
* [[perform]], [[nack]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* qualify 0.69 442, match 0.66 1539, compete 0.64 135, game 0.63 760, perform 0.62 298, score 0.61 1191, friendly 0.60 153, host 0.59 455, england 0.59 410
+
* [[work]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:
+
* English: ''to play, to trick, to flirt, to perform, caress''

Latest revision as of 10:41, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English play

Pronunciation

  • plȇ

Play Play

Noun

  1. Wetin person dey do wey be sey e dey sweet am.
    • That kind play wey dose pikin dem dey play na rough play.  — (The play activity of the children is very rough.)
    • This kind play na serious matter, because e fit lead to rape.  — (jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)
    • Papa Emeka, you know sey children like play pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.  — (Papa Emeka, you know that children prefer play to eating so do not scold him for coming back late from school.)
  2. Drama wey person write.
    • Di play don land for pidgin.  — (bbc__101844, The play is now in pidgin.)

Related forms

Translations

  • English: activity, game

Verb

  1. Make person dey move bodi dey do wetin dey make am happy.
    • Na so we play tire when school close today.  — (NSC_2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)
    • De go go play for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.  — (NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)
  2. Sey person no serious for someting.
    • Some of dem no dey take this work wey we give dem play.  — (jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)
  3. Make person dey move bodi for game.
    • But dem go need play as independent sport people dem.  — (bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)
    • Sometime only me go just dey like dis dey play wit my leg.  — (KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)
  4. Make person take wayo collect someting.
    • You just dey chop mouth sey you too sharp sake of sey correct yahoo boy never play you before.  — (NSC_2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)
  5. Make person start film or music.
    • Abeg play your marriage video make I see as you take kiss your bride.  — (NSC_2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)
    • Di Dj no gree play Davido and Wizkid song for di party.  — (NSC_2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)
    • Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and play music.  — (jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)
  6. Make person perform.
    • Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.  — (NSC_2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)
    • Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan play well this season.  — (NSC_2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)
    • You sabi di people wey dey play?  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)
  7. Sey someting dey sup.
    • You know wetin de play  — (ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)
  8. Make person do someting wey be sey e fit win or e fit no win.
    • People dey think sey person wey dey play Bet9ja no dey serious for life.  — (NSC_2020, People think a person who gambles is unserious.)
  9. Sey person dey do someting for any place or anybody.
    • Na Nigeria youth dey play better role for di country pass people wey dey power.  — (NSC_2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)
    • Di girl don play better role for di guy life.  — (NSC_2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)
  10. Sey person dey romance person.
    • Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don play wella.  — (NSC_2020, From the way the lady's hair was disheveled when she came out of the boss' office it is clear that they have been caressing each other.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to play, to trick, to flirt, to perform, caress